Loading video...
Video Failed to Load
Forex trading is a very funny skills😂 ,know this and know peace 😂😂
31,175 views • 11 days ago •via X (Twitter)
78 Comments

That’s how I landed in police station 😅

Guy 😂

Omo na that evil laugh at the end of the vn de muzz me. 😭😂 You’re in trouble boyyy! Watch your back o! 😂😂😂

😂😂

Be watch your back 😂 and that patience ozorkwo laughter at the end 😂😂🫵 @bigmanweirdo_ 😂💔

@bigmanweirdo_ Guy 😂

This woman is a very useless woman 😂😂😅

Guy 😂

Nothing fit do you aje 🔥… shei en stupid pikin no sabi as trading be. Werey

I no de fear I tell am use risk management

Broo, from the looks of it, he clearly told him to use a small lot And he used 0.05

Baba won pack 😂😂

Na pressure

Mama e no reach like that now. Low budget Patience ozorkwo 😂😂😭

😂😂

So u are the person? U matter don full every where o

Guy 😂 Noo

No vex, i think say na u

😂

He don enter 😭😭😁😁😂

I de tell you 😂😂

“Better be watching your back” 😭😭😂😂😂

I no de fear 😂

Odeshi master😂

😂🤣🤣 omoor e no easy ooo it a game of probability not a full %100

Aswear guy 😂

Yes oo my bro

Why the woman dey sound like Nollywood witch? 😂😂

No be like guy 😂😂

Omo I no fit laugh 😂 Why u go use ur mama momey trade

I no no oo I tell am 😂😂

😂

😂😂😂 abeg na you chop the money wen you wan return ? 😂

Return weti 😂😂

Mama, no stress yourself self your pikin don join secret cult. No going back 😂

Guy 😂😂 and I tell am 😂😂

Omo 🥲😅😅

Guy 😂

see werin sl do buh why baba go use 0.05 nah him get market ni

Guy 😂😂 I no no oo

How e take funny 😅?

Guy e funny 😂😂

It is over 😂

😂😂

The woman funny o

Aswear

Should we tell mama ? 😂😭

😂😂

That's sticker at the end was very necessary 😂 lol

😂😂

Get inn. jorrr 🤣🤣🤣🤣🤣

E sweet me die Them be warn the guy say e won make money 😂😂

Na why I no Dey gree teach my guy or anybody forex 😂

Aswear 😂

Be like African Magic 😂😂😂

Guy 😂

😂😂

😂😂

As how now. your pikin knows about the game ma🤣🤣 Ask am oo, no follow me oo

Aswear guy 😂😂

As how na 😂

Guy 😂

@Richjackhim 😭😂

@Richjackhim 😂😂

You've been doing what? 😂😂😂

😂😂

Omo the laugh is terrifying

😂😂

Why does he have to involve his mum??

I no no oo 😂😂

🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭

😂😂

Na that sticker dey kill me guy 😭😭😭😭

😂

Empty threats.

😂😂

😂😂

Guy 😂
