Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Forget it, when it comes to concerts, Davido’s management really dey try, especially the hype man 😭🔥 If you attend his show, goosebumps go full your body before Davido even starts singing sef. 😂❤️
33 Yorum

And E no go better for una wey Dey discredit this dude hardwork, @wizkidayo You ain’t real, you facilitated and encouraged this disrespect… You fucking bitch!! For @DJ_TUNEZ @BNXN @mavoswago @erigganewmoney @plutomaniapopi E no go better for una for disrespecting David. 🫵🏿

Na lie davido pay all this fans

David is forever him 🐐

A proper show mehnnnn

Omooo mad madd 🔥 Nigerians no really value this man, this is fire 🔥

Omo I nearly cry walai

@DavsmartMEDIA_1 Common man!! That’s how you put on a show fam!! Flowers to the man on the bass guitar I like the fact that Davido knows how to reintroduce these songs 2017 like yesterday man, a crazy December was had with “Fia-Fia” Turned the whole place inside out!!

Me sef just Dey blush here😂🤭

Nah ogun go kee anybody downgrading he’s hard work

Omo crowd voice pass speaker lol

The instrumental are really fucking🔥🔥🔥

Forget… no be small thing

Omo goosebumps fuck 😭😭

Wizkid go tear ACL, if him try am

For realll Every Davido show I've been to has felt magical

Make I hear davido pay them to shout

They should learn performance from BIG BURNA or ASAKE

He has hitssss for dayzz

I was fucking impressed Like I was there

OO1

Fan love ❤️ 😂🔥😀

See joy

He's the best

E con dey do me like make the video no end 🥹

Baddest my Gee 🔥😁💯

Honestly Davido his HIM

Guy I watch Davido performing for 3 hours no Africa. Artist get energy like obo I swear

Goat 🐐

See as I Dey smile like mumu moment I hear Shekpe😅🤣

OBO legacy

Baba too good

After wath this video anybody that says @davido is not HIM na thunder go fire that person, @davido they use him talent and creative dey make money and leave a mark that he was here u dey your Papa house try talk trash

Bunch of intellectuals full that crew
Benzer Videolar
Sensitive content
“BBL smells, When you get your body done, you won’t be able to wash your body properly, If you don’t have money, don’t do BBL, Don’t go and make love to any man after your BBL ,it will smell” — JudasTheBeadMaker
Vampz
1,037,451 görüntüleme • 6 ay önce
