Loading video...
Video Failed to Load
forget. King Mitchy na full package ๐ฅฐ
30 Comments

Commot eye for wetin tinubu pikin the chop oh

okay na two head Tinubu pikin get?

You go dey see her for your dream

everyday

Aswear that girl go sweet die ๐๐

where is the lie? ๐

Lolz ๐๐ go ask her

Obough seyi

The girl set na

dope shi

Full package na nyash and breast ?

wetin you want?

So you are going to date girl for just nyash, breast and face card only ?

She mustโve done lipo

๐ค

That yash day tap ๐

and na natural nobi bbl o ๐

Nor go run mad Ooooo ๐๐๐

watin I do?

Of all the girls Mitchyyyyy guy ๐ญ๐๐

talk true she no fine?

Guy .. na why I call yesterday Happy APC Day be dis ๐๐ญ๐ญ๐๐๐

Hope Una know say na mother of two

You niggahs are high off lust.

This egbon don use mitchy yansh pack 200k plus impressions ๐๐ฅ

na my future wife be that o

Who get her contact #Pimp

๐๐

She too set bro

no cap ๐งข
