正在加载视频...
视频加载失败
forget. King Mitchy na full package 🥰
30 条评论

Commot eye for wetin tinubu pikin the chop oh

okay na two head Tinubu pikin get?

You go dey see her for your dream

everyday

Aswear that girl go sweet die 😋😋

where is the lie? 😂

Lolz 😂😂 go ask her

Obough seyi

The girl set na

dope shi

Full package na nyash and breast ?

wetin you want?

So you are going to date girl for just nyash, breast and face card only ?

She must’ve done lipo

🤔

That yash day tap 😂

and na natural nobi bbl o 😋

Nor go run mad Ooooo 💔💔💔

watin I do?

Of all the girls Mitchyyyyy guy 😭💔💔

talk true she no fine?

Guy .. na why I call yesterday Happy APC Day be dis 😂😭😭💔💔💔

Hope Una know say na mother of two

You niggahs are high off lust.

This egbon don use mitchy yansh pack 200k plus impressions 😂🔥

na my future wife be that o

Who get her contact #Pimp

😂😂

She too set bro

no cap 🧢
