Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Forgive me😔
1,339,747 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
62 Yorum

god this video feature go expose many of una wey dy acc craize behind una keyboard what the hell is this😭

I have always been like this 😭

you dn kill me.

@faveda12 Nikita just Dey expose werey people for this app 😭😹

@faveda12 I too love the update 😹

Why X come introduce this reaction na

@primecmd 😭

@Moweyyyy184273 Ur life don later Cici 💔

@Guccistarboi @Moweyyyy184273 Delete Jesus 💔

cici go abuse this feature😭😭

Be like dem no sabi say I petty 😹

guyy😭😭

You sha wan show us breast

Breast una

God knw why e no give u big bress and yansh only fine face, cos u for craze pass like this if e go complete😭😭😭

My yansh big sha 😔

Tf did I just watch?

@MarinatedTurks Pls how are you people doing this oo I’m lost😭😭😂😩

@MarinatedTurks It’s easy now Update your app that’s it Click on the quote thing You will see react with a video that’s all

@MarinatedTurks Ohh I’ve seen it 😂😂😩

@only1bangerlee Elon and Nikita never know wetin dem cause with this new update 😭😭

@only1bangerlee Na me e sweet pass😹

Nikita go blame himself for wetin he just approve.

i no con dey pity you again 😭

Put the breast in my mouth 😭

Breast kwa😭

@Chisomustshine Omo which update be this again? Be like we go see yawa for your hand

@Chisomustshine Walahi

Ydc?😭😭😭🤣

I know say na wetin you go like be this 😭😭

Trust me😹

Onye ara😭🤣🤣🤣🤣

😹😹

Elon Musk and Nikita Abeg you people should please.

Una don give the wrong country this feature😭😭

😭😹

You’re too comfortable on this app😭

@Chris_vvx Ehh God😂😂

Mummy make I come smell nau 🥹

😭

Wetin dey occur

Nobody go use this feature pass you... Nah your calling

Nah Cici you’re just a different breed 💔😭😂😂

😹😹

@ellaaaaaarrr wetin this reaction video option go cause for this app ehn😭

your breast don almost fall out, you quick use style cover am 😂😭

Me wey dy use deodorant Brest ke😹

@esther_stan Una don dey use am fool😭😭

I'm new here, is this normal?😭

@iliveforcarti No😔

What's even the context?😭🫴🏾

Who bring tiktok content creators come here fgs😭😭😭

Them don give you wetin you dey find

Yes😭

I love her die 😭✨

I love you too jor😹

wetin be this 😂😂

😹

Cover that breast ejeh

Or?

Are you questioning me, do you know who i am???

Are you people okay like this?😭
Benzer Videolar
Sensitive content
I feel bad.. 😔 idk if they forgive me or not
RexSplode
429,068 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Forgive me @snoopdogg
Eric Andre
35,388 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Please forgive me
Bonnieparkerss
80,179 görüntüleme • 5 gün önce
Sensitive content
God forgive me
Bonnieparkerss
609,540 görüntüleme • 4 ay önce
