Loading video...
Video Failed to Load
Formation. 🦈
33 Comments

Omo, dj Tunez don send everybody go gym. Cuz tomorrow fit be anybody turn😂😂

If you like gym? Hand wey go touch you go touch you

@theyomss let your elbows go down jare, half reps

Your parents deserves to be happy when you are happy

@Amaafrika AGbaby .. Big fish

Formation 🔥

Nothing concern you with things of the world AG daddy.... Peace of mind won wound you 😝

Hope you can fight for DJ Tunez

Unto one blow 7 🎲 things. Men mount

Small small o Idan mi

Imagine as u carry am like that person make u laugh 😂

Abeg use lighter weights egbon. The form is solid, but you’re putting unnecessary stress on your elbows. The muscle will still build with 20lbs weights

Big Fish 😂

Correct man

Gym oo burna boy fit come for you next 😂

If yuh lyk go gym,Burna go still beat yuh.😭😭😂😂😂😂😂💔💔

Eja nla, small small ooo

EGBON ooo🐐

Strength na water 💪

U b SS oo make u no forget

E je rora daddy Deja

Big fish formation

Not for the wick

Jerin Jerin Ki o ma lo GBA moro 🤣

Gym oo, Burna dey high voltage now, E dey fight anything fightable😂😂

@holarofLagos1 Coco money

Sha ma paara re

BIG THINGS for the BIG FISH 💪🔥

Eja Nla 💙

Well done daddy of 2

@SnehQueenBee drop snippet Egbon.

We are readyyyyy🚀🚀🚀🚀 It was Fuji... now it is FORMATION🔥🔥 Let the countdown begin.

Nobody wan jogodo again😂 No sign of weakness don give una work
