Loading video...
Video Failed to Load
Found it๐๐๐
1,158,660 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

Bro is God that will punish Carter

You see where dem commot portable teeth? ๐ญ

๐ญ๐ญ

Carter just dey unleash Nigeria hardship for portable body๐ญ๐ญ

One blow carry portable go end of ring ๐ญ๐๐๐๐

God save am say them no dey connect properly he for don die ๐ญ

๐๐herbalist in trouble

You don't BOX, that's why you don't know what that move is called "it's called the invisible 360 move"๐๐๐.

He no go stagger keh, omo!! Werey just dey do 360 for the camera ๐๐๐ฉ๐ฅ

See am here ๐ ๐คฃ๐คฃ

Carter spin ogbafia like a dj ๐ now playing ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane

I don bookmark make I show my mama tomorrow ๐คฃ๐ She Dey argue say portable sabi fight

๐ญ๐ญ

E get some kind blow wey go tough you, go first try to recognize your environment ๐๐๐

What Portable sees every 2 seconds.

Carter use en long hand advantage well ๐

Na the 360 de muzz me ๐ญ๐คฃ

๐๐ I no get trust for juju again since portable lose .

๐๐คฃW 360 in the fvck chat @carterefe__

Ogbafia spin like ballet dancer ๐ ogbafia dey for ground by dammy krane is a big tune Alexa play me M$NEY by dammy krane ๐ฅ far better than agbake tr@sh album

You no see the upper cut wey make am turn around ๐ญ๐

Nigeria should invest in boxing and make it a national sport like football, we obviously love it, the turn out the ambience and everything I am seeing here makes me think so...

Itโs your boy Egungun and iโm LIVE with Portable.๐ Can you do a quick 360 for the camera? Cater Efe: say no more! ๐๐๐๐๐๐

Werey dey spin

This is serious mending o ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@manlikecoded Be like his juju no work this time

@bankysux01

Portable is not smart. He opened his arms widely for Carter ๐๐

Omo Carter seff start to dey laugh๐

Nah that 360 Dey kee me guyyy๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Carter really pity am sha, cause e suppose don end am since ๐

ogbafia start to dey halluclnate๐ listening to ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane .... on repeat

๐ portable wey dey form agbero dey throw punch like woman see carter hand too ๐ญ
Related Videos
MOE I FOUND IT๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Shooter McHavin
6,488,934 views โข 3 years ago
They found empty coffers!! ๐๐๐๐๐๐
Alfred Keter๐ฐ๐ช
164,705 views โข 2 years ago
