Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Found it😂😂😂
1,158,660 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Bro is God that will punish Carter

You see where dem commot portable teeth? 😭

😭😭

Carter just dey unleash Nigeria hardship for portable body😭😭

One blow carry portable go end of ring 😭😂💔😂😂

God save am say them no dey connect properly he for don die 😭

😂😂herbalist in trouble

You don't BOX, that's why you don't know what that move is called "it's called the invisible 360 move"😂😂😂.

He no go stagger keh, omo!! Werey just dey do 360 for the camera 💔😂😩🥊

See am here 😅🤣🤣

Carter spin ogbafia like a dj 😂 now playing ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane

I don bookmark make I show my mama tomorrow 🤣😂 She Dey argue say portable sabi fight

😭😭

E get some kind blow wey go tough you, go first try to recognize your environment 😂😂😂

What Portable sees every 2 seconds.

Carter use en long hand advantage well 😂

Na the 360 de muzz me 😭🤣

😂😂 I no get trust for juju again since portable lose .

💔🤣W 360 in the fvck chat @carterefe__

Ogbafia spin like ballet dancer 😂 ogbafia dey for ground by dammy krane is a big tune Alexa play me M$NEY by dammy krane 🔥 far better than agbake tr@sh album

You no see the upper cut wey make am turn around 😭😂

Nigeria should invest in boxing and make it a national sport like football, we obviously love it, the turn out the ambience and everything I am seeing here makes me think so...

It’s your boy Egungun and i’m LIVE with Portable.😂 Can you do a quick 360 for the camera? Cater Efe: say no more! 😂😂😂😂😂😂

Werey dey spin

This is serious mending o 🤣🤣🤣

@manlikecoded Be like his juju no work this time

@bankysux01

Portable is not smart. He opened his arms widely for Carter 😂😂

Omo Carter seff start to dey laugh😂

Nah that 360 Dey kee me guyyy😭😭😭😂😂😂😂

Carter really pity am sha, cause e suppose don end am since 😂

ogbafia start to dey halluclnate😂 listening to ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane .... on repeat

😂 portable wey dey form agbero dey throw punch like woman see carter hand too 😭
