Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Francis and unnecessary respect
205,729 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
77 Kommentare

You mention Living in Bondage mention Stella and u wan talk sey u no know Kate 😂🤣🤣

Na werey him be na😂😂

I swear 🤣😂😂 bovi na case for this series

You want to force me to know you

Person wey dey happy to see her

Yes

The part I’m still struggling to understand is how Charity also joined them for the picture and looked completely happy about it. 😂

Charity adores modest women and Kate Henshaw is one

Jesus pikin 🤣🤣

Delete this post. Dem humiliate our guy for the end part 🤣🤣🤣

Na him find trouble 😹

@kaymicky007 👌👌👌😅

@Akposxau 🤣🤣🤣

He is acting like he met his ex 😩😅😅😂

Exactly, he was trying to show he’s important too

Bovi: When you talk to me you must say sir, because courtesy demands. Kate: It's not compulsory but if it will help you breathe well. Kate: okay, Oga sir. Bovi: then goes on exhaling a long breath.😀😀😀 These consulars dey do like God assistant an e dey pain me.

Na pepper body dey do am

@Easyp101 Okay, I would have burst into laughter that moment she mentioned her name… 😂 Bovi na bastard.

@Easyp101 Bovi knows exactly what he wants 😂

Come and snap pictures With what 🤢🤢

Pepper body wan finish am 😂

Even me sef I no know you… wetin happen ?

Simple😂😂

@Marvinog This mama no Dey old? This role is something else.

@Marvinog Na forever sweet 16

No one is talking about how young Kate hensaw looks

Young? She’s not young o

Francis and charity are favourite characters on Visa on arrival 😂😂😂

Charity, Flora and Francis are my favorites

If it will help you breathe well kwa 🤣💀

The guy obviously no dey breathe well😂

I Dey tell you 🤣🤣

Wait did I just hear use it and help yourself at night 🤯

It’s her autograph, he should use it to get girls so he can get laid

I don't think that's what she meant when she said that

@Akposxau I really do not think so 😂😂

@Akposxau If you don't think so what will he be using it to do at night Remember she said at night that's alone time

@Akposxau Wait, im on your side

@Akposxau Thank you boss

This time, Francis couldn't tell her the story of his three cars and brown new😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣

She shut him up immediately

You want to force me to know you 😂😂

The thing Dey pain Francis 😂

I swear 😂

Bovi effortlessly funny

Bovi is a star

💯

Wetin she give am for the ending ?

Her autograph so he can use it to get laid

I think sey Bovi dey form craze before

Him don meet him match

That’s my loving actress

Very beautiful woman

Bovi na cloun. You mention Stella Damascus When watching living in bondage and you don't know Kate 😂😂. He does not want to accept the fact he knows her. So much Ego 😂😂

Gbam

🤣🤣🤣 Bovi na idiot 🤣🤣🤣 See how e do mouth 🤣🤣🤣

She don finish am completely 😂

Name of movie please 🙏

Visa on arrival

With what?😂😂😂

Be pepper body dey do my guy😂

Kate na vampire? Mama no de age at all

Na forever sweet 16, she dey enter my eyes sef

Ahh this dialogue is just too funny I can’t just stop laughing 😂 😂

She dirty him simple 😂

She put him in his place

Simple and clean

@HenshawKate is just so Cute. Her smile/laugh dey finish work.

@Ozo__Ude 😂😂😂

Say cheese 😂😂

Very funny 🤣🤣🤣

Him still collect oo, 😂😂😂

Baba collect autograph 😂😂

He said "with what"?, like Na Object 😂😂

I can imagine the shooting of this scene 😆🤣

@Alpha_Yom E dey pain Bovi 😂😂😂😂

@Alpha_Yom E dey pain am say him no fit lie give her and him no fit oppress her
