Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Francis see class, fear grip am😂😂😂
115,980 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 70

Baba see class run😂

Him no fit handle 😂😂

He don jam watin pass um naw 😂😂

Him don jam who pass am 😂😂

this one sweet me! 😂 Francis has gotten away with TOO much nonsense!

Seriously 😂😂

From attacking mode to defensive mode within 3mins is crazy😂😅

The switch was crazy😂😂

4 mopol will come with the security to come and pick you. You suppose run commot the office

Walai😂😂😂

Bro come dey find escape route, but it was late. Him don already price the market.

Him price wetin him no fit buy

Road to prison😂😂😂😂

Never start what you can’t finish😂😂😂 bro got killed in his own movie, towards the end he was begging for his life 😂😂😂🙌🙌🙌🙌

He didn’t know he met the real deal😂😂

Ano go run from this oooo..i fit close follow am dey go..fear keh

Him like people wey him fit show off for

Me wey fit squat with am sef …until Tinubu shame ano go shame 😂😂😂

Girl wey fine like this I die if she no born for me that night 😆😆

Be like you never know rich people

Wetin concern me … ogbeni if she rich na for her pocket …. She wan Dey feed me ? Omo collect doggy jare 🤣🤣🤣

You go first lose your job first then enter guardroom make your mind first dey

I tell you say I wan ra** person ? Isn’t it consensual? Abi you Dey whine me ? What people are saying is that they’d avoid her if she makes a pass

@Akposxau Ewon na prison. You still don’t get it? Watch again and look closely at her fingers. She’s setting francis up for the worst week (if not day) of his life.

@Damilare_storm @Akposxau I am wondering how folks can’t see that

@wealthHabib @Akposxau I am folks …. Folks is me bro 🤣🤣🤣

U wan carry her to Agege .. koji boy

The thing tire me o😂😂

A cat out of pride mistakes the porcupine for a rat.

@dukeofheads1 If I fold make I bend… I go take that excuse, close from work asap

@dukeofheads1 Be like you no understand the kind motion wey she dey pull, Francis don lie about everything already

@dukeofheads1 Na there he f-up

@Akposxau @dukeofheads1 “Where are your 3 cars?” Just run

@Akposxau @dukeofheads1 I think she can tell that he’s lying, and she still didn’t care, because she sef guide… so why him come dey foh?

You no go fold ke 😂😂

Baba did what was best for his career o 😂😂

I can’t imagine what was running through his mind all through that time 😂😂

He could see himself looking for another job 🤣🤣

Lmao 😂😂😂

Lmao

😂😂😂

Please name of the show?🙏🏾

Visa on arrival

Thank you

Francis fold for the first time

This one nearly make am piss for trouser😂😂

Werey humble once 😆 🤣 😂 Oworonshoki ko 😆 🤣

two digits are missing keh? 💀😂

Baba wan give her wrong number🤣

@grok which episode of visa on arrival is this?

When the hunter becomes the hunted 😂🤣

Gbam!

Francis fear once 😂

@grok what’s the movie name

I know this won’t end well for him.

Everything changed quickly when she mentioned Cullina 😂😂

😂😂😂😂

😂😂

Where you wan run go? 😂

Everywhere don blurry for him eyes

O fo danu

😂😂😂

@Young_Dee7 This is hilarious 🤣🤣🤣🤣

@Young_Dee7 Very 😂😂

I’m dying 😂😁😂 when it flips

@INCREDIBUUUUU Fear no gree Francis again oh

@INCREDIBUUUUU If na you fear no go hold you ?😂😂

Minister of tourism

😂😂😂

Fear really grip bros ooo 😂😁
