Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Fraud money ? Gbewa 😭😩🔥
33 Yorum

this guy too sabi🔥🔥🔥

Muller check out my New Snippet You go give me verse for this Achievement TAG @its_boymuller for verse...

Efcc looking at you

Bro you are the best young artist you are going bigger soon just watch and see

Which one be fraud money gbewa for lyrics and you think top labels will sign you when they listen to dis type of lyrics?

You get 1 hit go stay lowkey

Even you yourself know say this snippet nah rubbish??? Is this how TML, Fola and Oml take reach where dem be today? Go sleep guy

Asake don use you renew😭😂😂😂😂😂

You never blow you don dey sing rubbish

No offense oooo But shey na this kind pattern of music go make dem nominate you for any award category?? Una no dey think?

Nah wetin ycee Dey talk be this , which one be fraud money gbewa ?

CHANGE that " FRAUD MONEY" To " OIL MONEY abeg People don dey enter you gan no be small

If my mama see you she go tell you make you Raise your trouser Up😂

Reason why I stop listening to most Nigeria artists music all you promote is fraud,ass,punda well I don’t blame yall na thoes wey dey stream am

see wetin this idiot dey promote

Hmmm Dope artist but I'm not feeling this one tbh

Tony elumelu money Gbewa🖤🔝🖤

Boy Muller no even know say this people dey online 😂🪖 Nah Music you dey make your money from naw which one is Fraud again 😹

Gbewa

I don wash my hand comot for any matter wey no dey bring one kobo

Who notice him get one pattern

@seyikanbai Why blaming him with the lyrics ?? Dey know what the people want to listen to so thier promote does thing out so you can see peller is not the problem of the olodo uprising but the moral that has been lost in our society now . Government is the problem . End

God forbid o but if tomorrow we see in the news that this artiste’s father or relatives was kidnapped and the kidnappers are sharing the ransom as giveaway online. The song I’d prefer they use as sound is this particular one. Since Una no dey reason say you could be victim of fraud/any other illegal means of obtaining money.

Nah rubbish this @its_boymuller … so you’re promoting crime like this song should be among your colleagues you making song to the world not for crime guide the youth not promote crime fool

Sheriff I dey feel you from 🏴 🔥 Owø ghost 👻 cl gbewa

I dey wash my hand comot, for any matter wey no dey lead to one kobo

Some songs are rated 18+ it’s too early to start making this kind of music, your songs are supposed to be played everywhere, not just clubs dumb head, and you said you’re Asake first son most of Asake songs can be played even in churches and schools 🤷♂️

Una plenty wey dey give Afro beat sleepless nights Para boys 🔥

Fame do you once view 😂😂😂😂

When u wan drop that Ep?…thought you said you won’t post again till you drop your ep I’m hungry abeggg GIRAN FIRST BORN

You wey don dey gba

Muller gan gan 🪖

I love the vibe and beat but lyrics doesn't promote legally..we wey be upcoming artiste dey look up too una ohh make una stop all dis nonsense lyrics naw
Benzer Videolar
Sensitive content
Fraud money? Gbewa 😭🔥 OUT AT MIDNIGHT ‼️🪖
BOY MULLER
43,108 görüntüleme • 3 ay önce
