Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fraud niggas disgust me sooo much
197,528 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 75

Forget fraud boys 😂 That Olodo way wear wig for that room gan Bottom barrel No self worth No nothing 🤣

All of them for the video dey crase 😂😂

Omo if owners and workers for Mercedes see the way naija Benz owner dey behave, them no go believe their eyes

@SaintLavrentd0n Likeeee its just a flipping car man

@SaintLavrentd0n $250k G wagon " just a flipping car" LMAOOO

@cyber_rekk Most of the guys that make their whole life about the Benz they drive aren't even driving g-wagon. Like the one in the video, na gle him dey drive

@SaintLavrentd0n @Tay_M0nter0 You getttt

I lost a few brain cells after watching this 🤦🏾♀️

I hate seeing thosee fraud niggas content on TikTok e dey irk me man

For real

"Me I dey reason go far gan" That's what he uses his own brain to think? That's the height of intellect for him? Lol.

😂😂

She no fee breakup wee me I geh benz! Birds of a feather they are.

That statement dey kee me

🤣🤣. Make dem sha marry. They fit themselves.

Walahi

🤣

He said all that in her presence, rubbished her like that, and she still embraced him? I want better for Black women, goddamn.

Who told you its all of them that want better for themselves

@chiefnarx Most of them with orange and green colors wig dem no dey get sence at all

@Liteup216985 @chiefnarx Chaii see stereotype

😂omor this gats be content o.. because even 1billion dollars with this mindset na dead zero o

Something wey normal for their ends

Tho guy does not represent all “fraud” niggaz. As much as I do not condone fraud, but I’ve seen fraud men behave better than this, most of them dey do politics sef. Some na even president and governors.

I understand sha I know fraud guys that are very sensible and na just condition cause am Na me no wan just mention any particular subset of fraud niggas But I understand 😂

It's content bro.. That's smart bm on tiktok..go watch him,he's the next big thing

Lol

if you no get benz, no follow us wake tomorrow abeg.

Check media lol😂

It’s the girls dating them and enduring all these for iPhone and wigs I blame more

😭😭😭 Its sad mehhhn

U go hate am na Since you holy

Was never bragging about being holy At least i no dey do fraud

Guys, I think he has a Benz. Not sure if he mentioned it. 😏

Ordinary GLA

@ofoluwaese Hmm. Na two Benz the guy get Smart BM ??

@ofoluwaese Two of them combined no reach 100m So wetting he dey brag about

@AhmderaFx @ofoluwaese How many Nigerians have 100m

@SezarAF @AhmderaFx @ofoluwaese A lot of nigerians well not majority But even that minority 100m small gaan Thats like the starting point of i have money

@AhmderaFx @ofoluwaese 100million is like 65k usd There is no where in the world 65k is small money Only 5% of Nigerians statistically have 500k sitting in their account

@SezarAF @AhmderaFx @ofoluwaese I feel like that number is higher sha But you sef do 5% of 200 million people is still 10 million people thats. Lowkey a lot lol 😂😂 Thats all I’m trying to say

😭😭😭 Unrelated but there’s a clip of that girl not knowing how to spell “tiger” omo, they suit theirselves like werey.

Fucck😭😭

Walai. 😭😂

Them and the hooks deserve themselves

Like broooo see as he dey degrade the girl and the idiot too still Dey complacent Two idiots wtf

Passenger princess 😂😂

On too GLA LOL

As far as front seat is there for her relationship is secured😂

The fraud guys and their babes 🤮

I dey lose brain cells

Excess

Na ewedu nighas bruh no reason am

@Mojo_of_nnewi 😭 Affa you no suppose drag tribe sha

“you no fit leave me I get benz” and the fool stay for real

You dey whine the jobless worm

Stfu nigga That nigga impressed me

He didn't lie. 😂

Na this one no just get sense bruhh Stop generalizing Una never talk wetin fraud niggas do una🤣

Something wey b acting

I. Like as yoi believa say na acting

@trvpalott Yes it’s

@cyber_rekk It just gotta b😂

U dey pity for the girl ke? 😂

She na this guy still talk the pamper her Toto trend 😂😂, I low key like the guy ways eeeiii

No worry, na you go cry say them cheat on you soon

Babes that run after fraud nigga should be more irritating. It’s very reflective of their home training. They lack self esteem & have a lazy approach to life. She made him realize that he can get away with anything. Serves her right

The boy stated fact... If most girls fit leave Benz enter Okada de go house dem for no de gboju...

Oga calm down, they’re streamers not fraudsters and all he’s doing on that stream is content. As you no make am now you think he’s stealing shiorrr

lol why hate them when that’s what the girls like?🤷🏾

Small sense, no deh Smart Bm head

The guy intellect no to go far as he claims but he get Benz and most of u in the cs no get, I understand your pain. A better way to communicate it is just say you’re the price, with a car or not!

Make una marry them oo Pls don’t useless them n leave for us 🙏🏼

It’s all cruise bro don’t be a dumb old fool

Leave fraud niggas out of this particular issue Nah the babe be the bottom barrel disgusting person here
Похожие видео
Sensitive content
“DISGUSTED” yes it disgust me the way u deal with life , YOU DISGUST ME !
PABLO READS
208,690 просмотров • 1 месяц назад
