Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Freedom after speech dey very important 😂😂
51,590 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Na Emmanuella the bastard dey talk about😂😂

Never skipping low quality videos

Emmanuella or success

You sabi now😭

As you cut corner just no bother reason the matter straight again... Lolz

Nigga just dey drop rhymes 😅😂

Very very important 😂😂😂

He get lines o

It’s not guaranteed

Fr 😂

Emmanuela of course 🥹😂😂

@grok who is he talking about😂

He Dey talk about Dj chicken daughter

Real

Aswear 😂😂

Very very

Na either Emmanuella or success na this werey dy talk about 😂😂😂😂

ONE SHOT ONE PUFF OUT 🌍🌍 👇👇👇👇👇👇👇

Lmao😂😂

E clear die😂😂😂😂

Cobra konk

Lmao 😂😂

Does this guy know grooming is an offence?

Emmanuella na the crush. Ned nwoko na the Pedophile wey like them young 😅

Na success 😂🤣🤣

Very important 😂

I don die my fans 😂

He's talking of success

Always a low quality video😂😂😂😂

Emmanuelle 😂😂😂... I can get from what he is saying 😂😂😂

Guys no be watin una Dey think i know who the guy Dey talk
