Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Fre$H! ๐งผ๐
863,479 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

anything victony drop, i dey chop am. simple

@fresh_20m why are you so good ๐ญ

That Gwagon will heal me lord ๐๐พ

if you love victony pass me, your ow don finish

Bro This one enter wella. The song sweet pieces. ๐ฅฐ๐ฅณโ๐ฝ

Mavo on the remix, I Dey beg

I hit shuffle and enter Twitter to see your notification... could this be spiritual ๐ค๐ฅ๐ค

Thank God sey that accident no kill you cause how I for hear this banger

Omo, I dey always pity upcoming artists for Naija, cos wetin u wan sing wey dis beฤst's Neva sing๐โโ๏ธ

Victony I love you

See gbedu

@Notdami44 gbedu.

Asake influence crazy ๐๐๐

Your steeze na Top

Fresh out Victony

As I hear swagalomo I first think say na Yung6ix

@badboychez TG gats catchup man Why are all the new videos clean asf now?!

Music just de cry for your hand ๐ญ

Iโm here again, drop this song on Friday ๐๐ฟ๐ญโค๏ธ

there ohhh, there .. there like madt

The calm and soothing vibe that always comes with each music needs to be studied.

@proudigbobwoi Swagalomo

soft

@stunner_timo ๐ฝ Easekid x Victonyโฆ very soon ๐๐ฏ

Victory tonight in PFA

@RexxieLopez CARRY YOU FOR HEAD

Song too fresh... Abeg release nowww ๐ฉ๐คฒ๐ญ

@heis_beebah Ebelebe don come again ๐ญ๐ญ๐ญ

All of Una don cast ๐Fola brother

Na so you Dey always tease song but you no go ever drop ๐

letโs goooo

Before I hear anything from victony I go don Dey dance ๐

Victory drop this gbedu abegggg

I wish say your niggas fit see your shine ๐๏ธ

Iโve waited long enough boyyyyyyy! Dropp!!!
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Fre$h in gidi ๐งผ
VICTONY
34,666 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ
