Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fre$H! 🧼😎
863,479 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

anything victony drop, i dey chop am. simple

@fresh_20m why are you so good 😭

That Gwagon will heal me lord 🙏🏾

if you love victony pass me, your ow don finish

Bro This one enter wella. The song sweet pieces. 🥰🥳✌🏽

Mavo on the remix, I Dey beg

I hit shuffle and enter Twitter to see your notification... could this be spiritual 🤔🔥🖤

Thank God sey that accident no kill you cause how I for hear this banger

Omo, I dey always pity upcoming artists for Naija, cos wetin u wan sing wey dis beāst's Neva sing🙂↕️

Victony I love you

See gbedu

@Notdami44 gbedu.

Asake influence crazy 😂😂😂

Your steeze na Top

Fresh out Victony

As I hear swagalomo I first think say na Yung6ix

@badboychez TG gats catchup man Why are all the new videos clean asf now?!

Music just de cry for your hand 😭

I’m here again, drop this song on Friday 🙏🏿😭❤️

there ohhh, there .. there like madt

The calm and soothing vibe that always comes with each music needs to be studied.

@proudigbobwoi Swagalomo

soft

@stunner_timo 👽 Easekid x Victony… very soon 🚀💯

Victory tonight in PFA

@RexxieLopez CARRY YOU FOR HEAD

Song too fresh... Abeg release nowww 😩🤲😭

@heis_beebah Ebelebe don come again 😭😭😭

All of Una don cast 😂Fola brother

Na so you Dey always tease song but you no go ever drop 💔

let’s goooo

Before I hear anything from victony I go don Dey dance 😊

Victory drop this gbedu abegggg

I wish say your niggas fit see your shine 🕊️

I’ve waited long enough boyyyyyyy! Dropp!!!
Ähnliche Videos
Sensitive content
Fre$h in gidi 🧼
VICTONY
34,666 Aufrufe • vor 3 Monaten
