Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Freshers on campus 😂😂
273,465 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Funniest part I de with una wen una de shoot this skit today 😁🎥

Lasu freshets can relate 😹😹 everywhere jekelebe

Nah God go punish u….when i enter sch no be small thing oooo🤭🤭

U no go come back ke🤣

Not all fresher ooo bro 😅

Oga that 1k na new Naira note, which fresher say make you keep change for the economy of new Naira note. Abeg go sleep guy no vex me o

Una no dey tire with this thing, every academic session, fresher do this fresher do that. No poverty dey do you way make you no fit keep up with your initial life style.

Me and my guys na club we go that year, day break our eye clear say na school we just come 😂 we won warm beans die

You get beautiful content please stop laughing at the end of your video.

You don rewarm this Eba for us

Mikido abeg answer me U still dey do unii

them dey always feel like asherkine 😂

😁

I no fit forget that year😂😂😂

Nigga added “I Neva pay my house rent “ 😂😂😂

Mine wasn’t fresher , but the times wey boys Dey hot for school , e get one restaurant na Grub town naso those hot boys if dem chop like this dem no finish them food e even get one wey Dey use Cuban ma two bite from him chicken he go bite he go leave the rest .lol

Dey play yourself 😂

Na lie jorr.. no fresher dey do this rubbish

This mumu fresher content no dey tire una ??

Guyy😭😭u been dey watch my life ?

Lol 😂

That last part ehn

“I don’t have much”

This is accurate🤣😂🤣😂

Exactly what I did when I was in ND 1 During break time in school ehhn just forget 😂 I dey deliver like GLOVO 😂 So many Niggas on my right side and my left hand side. Everybody just collect something to eat and drink But as soon we entered ND2 brooo 😂 Everybody avoided me

😂😂🤣

Fresher dey mad aswear 😂

😄😄😄😄😄😄 This is so real!!! Too real!!!

Mikido abeg check dm 📥😹
