Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Freshers party at Redeemers University that has got people talking.
792,796 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

What is bad here to have fun.. you want them to be terrorists?

one parent go don already carry am go parent forum😂

They about to redeem some admission

Let's take note of something here: that redeemers is a Christian university doesn't mean it's specific about who they admit .

Make person watch the video and summarize Idan no get data to waste

You people have a lot of rubbish to say on this app, country dey spoil, na freshers party una dey worry about. What's even wrong with the video?? Because they're partying to Mavo in a "faith" based school? Abeg cry me a river. Make all of una rest, all of una no get work smh

So because say na church institution make the students no have fun again Abi???? Some of una sefff

So u expect them to be doing isoji

Private uni no reach federal for this party stuff 💯

Person for comment talk say "PTA is buzzing" 😭

I don’t understand, what’s wrong here

PTA group already buzzing

In every 4 years there’s always this set that comes to school with no iota of regard for rules 😂

Give that DJ an extra bag

So they cannot have a social life again?

So make redeemers no enjoy life again

If e reach ur turn nor turn up

Redeemers University freshers night turnt into full CLUB 🔥🔥 Same school wey ban earrings & trousers now playing Burna Boy while Gen-Z whine waist under disco light 😭 Pastor Adeboye don see this video? 👀 Na prayer or suspension loading? 😂😂 #RedeemersUniversity

Hmmmm

During your own time, you did celebrate yours. Allow them. It's just a social stuff. Life suppose get balance.

So you expect them to be holding fellowship or what??

I watched this video twice abeg someone come tell what’s wrong exactly?

Sheddy bobo go Dey boil now 😭😭

Person talk say naa their chapel dem do the party😂

Make Dem enjoy now oh 😂. E get watin Dem dey call CGPA sha

That's why they call them Freshers,after the party mak them go deep into the Christ

Even bible no say make we no gbedu na sin e say make we no sin

See leaders of tomorrow

A faith based institution

Governing Council meeting go brazy mehn

Let the kids have some fun ,they've got a whole lot of life ahead of them.

Didn't see anything wrong. They're young people dancing in an auditorium. Nothing wrong in that at all. E be like una no get work!

see wetin you don do, kasala don burst 😂

They are freshers. Allow them

It's First semester exam result that will straighten thier heads.. Dem no dey tell person.😀
