Loading video...
Video Failed to Load
Friday night papa eye clear ๐๐๐
35 Comments

Everything go first blur ๐

Everything blur immediately ๐๐๐๐

"only for me to find out say you no be my real pops"

You for just allow am go the party

Youโre 99% great on music Youโre 90% great on content. God is all your side Nasiru omo Nna.

But I first you see 15m. Papa eye first blur๐๐

See as u cook ur father ๐น๐น

Papa go Dey argue with bread winner ๐

Guy you too sabi ๐ โค๏ธ Abeg no kee Papa Nas with Heart attack o. Allow that man breathe small the choking too much na!!

But I first you see 50 million ๐๐๐

This is @iamnasboi the only versatile Artist he can jump into anything call entertainments ,Comedy na obonge,Music na ๐ฅ๐ฅ๐ฅ skit his lyrical ,dance na Baba ....I too love you no gay

First naija child to do DNA to prove that his mom is a cheat to his biological father ๐ญ

๐

๐ ๐ ๐ You too sabi

Dem suppose don update some proverbs

Content is not your calling bro ๐ we love you on your music ๐ถ

BurSt my brain ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E don happen ๐คฃ

We be think say you say you don finally quit skit making for music oo!!! Haha I'm going back ah to my root skit making is all I've got

E blur Abi e no blur ๐๐๐

Music o Comedy oo Acting oo You Dey tear shirt๐ Tooo goood๐๐พ

This your skit dey give my joy anytime I watch one ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. Always lights up my face with great content

I just dey wait for the eeewwwwoooo part ....lol..

I want be a Baller like Osimhen Make all the ladies feel alright

It really clear everyone see am Who pretends not to see am blind ๐๐๐

Chai see proverb our uncles dey use riz us then, now everything done cast๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐my fuckin ๐

This is on my status already Very funny ๐คฃ Kudos bro

Na still Friday night. E never late. Who will i go out with?

Itโs as a result of poor governance, unemployment everywhere. O God

@Nopeaceforhere Nasiru you good ๐

Father to do DNA test โ Son to do DNA โ

E don happen ๐

Nasboi is goated in this business ๐คฉ๐คฉ๐คฉ I didnโt see that coming ๐คฉ
