Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Friday night papa eye clear 😂😂😂

214,643 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля YsF 🎃
YsF 🎃11 месяцев назад

Everything go first blur 😂

Фото профиля Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬11 месяцев назад

Everything blur immediately 😂😂😂😂

Фото профиля Why So Sad ?
Why So Sad ?11 месяцев назад

"only for me to find out say you no be my real pops"

Фото профиля KYZ
KYZ11 месяцев назад

You for just allow am go the party

Фото профиля Prudence🇪🇸🇦🇷
Prudence🇪🇸🇦🇷11 месяцев назад

You’re 99% great on music You’re 90% great on content. God is all your side Nasiru omo Nna.

Фото профиля AYO💥💫✌🏿
AYO💥💫✌🏿11 месяцев назад

But I first you see 15m. Papa eye first blur😂😂

Фото профиля OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱
OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱11 месяцев назад

See as u cook ur father 😹😹

Фото профиля 𝒎𝒐𝒆.
𝒎𝒐𝒆.11 месяцев назад

Papa go Dey argue with bread winner 😂

Фото профиля PO IS COMING ✍️
PO IS COMING ✍️11 месяцев назад

Guy you too sabi 🙌 ❤️ Abeg no kee Papa Nas with Heart attack o. Allow that man breathe small the choking too much na!!

Фото профиля Duke of Africa
Duke of Africa11 месяцев назад

But I first you see 50 million 😂😂😂

Фото профиля KING 👑💰💡
KING 👑💰💡11 месяцев назад

This is @iamnasboi the only versatile Artist he can jump into anything call entertainments ,Comedy na obonge,Music na 🔥🔥🔥 skit his lyrical ,dance na Baba ....I too love you no gay

Фото профиля BadboyBlizz
BadboyBlizz11 месяцев назад

First naija child to do DNA to prove that his mom is a cheat to his biological father 😭

Фото профиля BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)
BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)11 месяцев назад

😆

Фото профиля BrockfromtheEast🎑🚀
BrockfromtheEast🎑🚀11 месяцев назад

😂 😂 😂 You too sabi

Фото профиля Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊
Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊11 месяцев назад

Dem suppose don update some proverbs

Фото профиля Aliyu
Aliyu11 месяцев назад

Content is not your calling bro 😎 we love you on your music 🎶

Фото профиля Jaeger👹👹👹
Jaeger👹👹👹11 месяцев назад

BurSt my brain 🤣🤣🤣

Фото профиля king joe¶ Ezenwoke 🧜¶
king joe¶ Ezenwoke 🧜¶11 месяцев назад

E don happen 🤣

Фото профиля Osahobo
Osahobo11 месяцев назад

We be think say you say you don finally quit skit making for music oo!!! Haha I'm going back ah to my root skit making is all I've got

Фото профиля Dop🫡💯✌️ 🇵🇹
Dop🫡💯✌️ 🇵🇹11 месяцев назад

E blur Abi e no blur 😂😂😂

Фото профиля Igwe_ball ⚽️🌎
Igwe_ball ⚽️🌎11 месяцев назад

Music o Comedy oo Acting oo You Dey tear shirt😂 Tooo goood🙌🏾

Фото профиля FENDISCOTT 🇵🇹🦅
FENDISCOTT 🇵🇹🦅11 месяцев назад

This your skit dey give my joy anytime I watch one 😂😂

Фото профиля Lindiwe's corner
Lindiwe's corner11 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣. Always lights up my face with great content

Фото профиля 🤘MR KING'S
🤘MR KING'S11 месяцев назад

I just dey wait for the eeewwwwoooo part ....lol..

Фото профиля Prudence🇪🇸🇦🇷
Prudence🇪🇸🇦🇷11 месяцев назад

I want be a Baller like Osimhen Make all the ladies feel alright

Фото профиля YM SMOG💪💙💚
YM SMOG💪💙💚11 месяцев назад

It really clear everyone see am Who pretends not to see am blind 😂😂😂

Фото профиля poor baby💛
poor baby💛11 месяцев назад

Chai see proverb our uncles dey use riz us then, now everything done cast🤣🤣🤣

Фото профиля Kojo Jason
Kojo Jason11 месяцев назад

😂😂😂my fuckin 🐐

Фото профиля AQUA🔰
AQUA🔰11 месяцев назад

This is on my status already Very funny 🤣 Kudos bro

Фото профиля TEJAS㊙️✌🏾
TEJAS㊙️✌🏾11 месяцев назад

Na still Friday night. E never late. Who will i go out with?

Фото профиля NDC // OBIDIENT // pikin
NDC // OBIDIENT // pikin11 месяцев назад

It’s as a result of poor governance, unemployment everywhere. O God

Фото профиля TonupEnt
TonupEnt11 месяцев назад

@Nopeaceforhere Nasiru you good 👍

Фото профиля Based on T.e.M.!.T.o.p.E.
Based on T.e.M.!.T.o.p.E.11 месяцев назад

Father to do DNA test ❌ Son to do DNA ✅

Фото профиля sKY
sKY11 месяцев назад

E don happen 😂

Фото профиля My Opinion Matters
My Opinion Matters11 месяцев назад

Nasboi is goated in this business 🤩🤩🤩 I didn’t see that coming 🤩

Похожие видео

Tears Dey my eye 😂😂😂😂
0:41

Sensitive content

Tears Dey my eye 😂😂😂😂

Alabi

119,526 просмотров • 11 месяцев назад