Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Friday night papa eye clear 😂😂😂

214,643 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

YsF 🎃 profil fotoğrafı
YsF 🎃11 ay önce

Everything go first blur 😂

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 profil fotoğrafı
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬11 ay önce

Everything blur immediately 😂😂😂😂

Why So Sad ? profil fotoğrafı
Why So Sad ?11 ay önce

"only for me to find out say you no be my real pops"

KYZ profil fotoğrafı
KYZ11 ay önce

You for just allow am go the party

Prudence🇪🇸🇦🇷 profil fotoğrafı
Prudence🇪🇸🇦🇷11 ay önce

You’re 99% great on music You’re 90% great on content. God is all your side Nasiru omo Nna.

AYO💥💫✌🏿 profil fotoğrafı
AYO💥💫✌🏿11 ay önce

But I first you see 15m. Papa eye first blur😂😂

OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱 profil fotoğrafı
OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱11 ay önce

See as u cook ur father 😹😹

𝒎𝒐𝒆. profil fotoğrafı
𝒎𝒐𝒆.11 ay önce

Papa go Dey argue with bread winner 😂

PO IS COMING ✍️ profil fotoğrafı
PO IS COMING ✍️11 ay önce

Guy you too sabi 🙌 ❤️ Abeg no kee Papa Nas with Heart attack o. Allow that man breathe small the choking too much na!!

Duke of Africa profil fotoğrafı
Duke of Africa11 ay önce

But I first you see 50 million 😂😂😂

KING 👑💰💡 profil fotoğrafı
KING 👑💰💡11 ay önce

This is @iamnasboi the only versatile Artist he can jump into anything call entertainments ,Comedy na obonge,Music na 🔥🔥🔥 skit his lyrical ,dance na Baba ....I too love you no gay

BadboyBlizz profil fotoğrafı
BadboyBlizz11 ay önce

First naija child to do DNA to prove that his mom is a cheat to his biological father 😭

BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO) profil fotoğrafı
BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)11 ay önce

😆

BrockfromtheEast🎑🚀 profil fotoğrafı
BrockfromtheEast🎑🚀11 ay önce

😂 😂 😂 You too sabi

Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊ profil fotoğrafı
Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊11 ay önce

Dem suppose don update some proverbs

Aliyu profil fotoğrafı
Aliyu11 ay önce

Content is not your calling bro 😎 we love you on your music 🎶

Jaeger👹👹👹 profil fotoğrafı
Jaeger👹👹👹11 ay önce

BurSt my brain 🤣🤣🤣

king joe¶ Ezenwoke 🧜¶ profil fotoğrafı
king joe¶ Ezenwoke 🧜¶11 ay önce

E don happen 🤣

Osahobo profil fotoğrafı
Osahobo11 ay önce

We be think say you say you don finally quit skit making for music oo!!! Haha I'm going back ah to my root skit making is all I've got

Dop🫡💯✌️ 🇵🇹 profil fotoğrafı
Dop🫡💯✌️ 🇵🇹11 ay önce

E blur Abi e no blur 😂😂😂

Igwe_ball ⚽️🌎 profil fotoğrafı
Igwe_ball ⚽️🌎11 ay önce

Music o Comedy oo Acting oo You Dey tear shirt😂 Tooo goood🙌🏾

FENDISCOTT 🇵🇹🦅 profil fotoğrafı
FENDISCOTT 🇵🇹🦅11 ay önce

This your skit dey give my joy anytime I watch one 😂😂

Lindiwe's corner profil fotoğrafı
Lindiwe's corner11 ay önce

🤣🤣🤣🤣. Always lights up my face with great content

🤘MR KING'S profil fotoğrafı
🤘MR KING'S11 ay önce

I just dey wait for the eeewwwwoooo part ....lol..

Prudence🇪🇸🇦🇷 profil fotoğrafı
Prudence🇪🇸🇦🇷11 ay önce

I want be a Baller like Osimhen Make all the ladies feel alright

YM SMOG💪💙💚 profil fotoğrafı
YM SMOG💪💙💚11 ay önce

It really clear everyone see am Who pretends not to see am blind 😂😂😂

poor baby💛 profil fotoğrafı
poor baby💛11 ay önce

Chai see proverb our uncles dey use riz us then, now everything done cast🤣🤣🤣

Kojo Jason profil fotoğrafı
Kojo Jason11 ay önce

😂😂😂my fuckin 🐐

AQUA🔰 profil fotoğrafı
AQUA🔰11 ay önce

This is on my status already Very funny 🤣 Kudos bro

TEJAS㊙️✌🏾 profil fotoğrafı
TEJAS㊙️✌🏾11 ay önce

Na still Friday night. E never late. Who will i go out with?

NDC // OBIDIENT // pikin profil fotoğrafı
NDC // OBIDIENT // pikin11 ay önce

It’s as a result of poor governance, unemployment everywhere. O God

TonupEnt profil fotoğrafı
TonupEnt11 ay önce

@Nopeaceforhere Nasiru you good 👍

Based on T.e.M.!.T.o.p.E. profil fotoğrafı
Based on T.e.M.!.T.o.p.E.11 ay önce

Father to do DNA test ❌ Son to do DNA ✅

sKY profil fotoğrafı
sKY11 ay önce

E don happen 😂

My Opinion Matters profil fotoğrafı
My Opinion Matters11 ay önce

Nasboi is goated in this business 🤩🤩🤩 I didn’t see that coming 🤩

Benzer Videolar

Tears Dey my eye 😂😂😂😂
0:41

Sensitive content

Tears Dey my eye 😂😂😂😂

Alabi

119,526 görüntüleme • 11 ay önce