正在加载视频...

视频加载失败

Friday night papa eye clear 😂😂😂

214,643 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

YsF 🎃 的头像
YsF 🎃11 个月前

Everything go first blur 😂

Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬 的头像
Kan, The Artwork Guy ✗🇳🇬11 个月前

Everything blur immediately 😂😂😂😂

Why So Sad ? 的头像
Why So Sad ?11 个月前

"only for me to find out say you no be my real pops"

KYZ 的头像
KYZ11 个月前

You for just allow am go the party

Prudence🇪🇸🇦🇷 的头像
Prudence🇪🇸🇦🇷11 个月前

You’re 99% great on music You’re 90% great on content. God is all your side Nasiru omo Nna.

AYO💥💫✌🏿 的头像
AYO💥💫✌🏿11 个月前

But I first you see 15m. Papa eye first blur😂😂

OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱 的头像
OLAYIMIKA🫵🏼🖕🏽🎱11 个月前

See as u cook ur father 😹😹

𝒎𝒐𝒆. 的头像
𝒎𝒐𝒆.11 个月前

Papa go Dey argue with bread winner 😂

PO IS COMING ✍️ 的头像
PO IS COMING ✍️11 个月前

Guy you too sabi 🙌 ❤️ Abeg no kee Papa Nas with Heart attack o. Allow that man breathe small the choking too much na!!

Duke of Africa 的头像
Duke of Africa11 个月前

But I first you see 50 million 😂😂😂

KING 👑💰💡 的头像
KING 👑💰💡11 个月前

This is @iamnasboi the only versatile Artist he can jump into anything call entertainments ,Comedy na obonge,Music na 🔥🔥🔥 skit his lyrical ,dance na Baba ....I too love you no gay

BadboyBlizz 的头像
BadboyBlizz11 个月前

First naija child to do DNA to prove that his mom is a cheat to his biological father 😭

BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO) 的头像
BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)11 个月前

😆

BrockfromtheEast🎑🚀 的头像
BrockfromtheEast🎑🚀11 个月前

😂 😂 😂 You too sabi

Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊ 的头像
Davenchi #ENDSARS Reddio၊||၊ DeSpeed ၊||၊11 个月前

Dem suppose don update some proverbs

Aliyu 的头像
Aliyu11 个月前

Content is not your calling bro 😎 we love you on your music 🎶

Jaeger👹👹👹 的头像
Jaeger👹👹👹11 个月前

BurSt my brain 🤣🤣🤣

king joe¶ Ezenwoke 🧜¶ 的头像
king joe¶ Ezenwoke 🧜¶11 个月前

E don happen 🤣

Osahobo 的头像
Osahobo11 个月前

We be think say you say you don finally quit skit making for music oo!!! Haha I'm going back ah to my root skit making is all I've got

Dop🫡💯✌️ 🇵🇹 的头像
Dop🫡💯✌️ 🇵🇹11 个月前

E blur Abi e no blur 😂😂😂

Igwe_ball ⚽️🌎 的头像
Igwe_ball ⚽️🌎11 个月前

Music o Comedy oo Acting oo You Dey tear shirt😂 Tooo goood🙌🏾

FENDISCOTT 🇵🇹🦅 的头像
FENDISCOTT 🇵🇹🦅11 个月前

This your skit dey give my joy anytime I watch one 😂😂

Lindiwe's corner 的头像
Lindiwe's corner11 个月前

🤣🤣🤣🤣. Always lights up my face with great content

🤘MR KING'S 的头像
🤘MR KING'S11 个月前

I just dey wait for the eeewwwwoooo part ....lol..

Prudence🇪🇸🇦🇷 的头像
Prudence🇪🇸🇦🇷11 个月前

I want be a Baller like Osimhen Make all the ladies feel alright

YM SMOG💪💙💚 的头像
YM SMOG💪💙💚11 个月前

It really clear everyone see am Who pretends not to see am blind 😂😂😂

poor baby💛 的头像
poor baby💛11 个月前

Chai see proverb our uncles dey use riz us then, now everything done cast🤣🤣🤣

Kojo Jason 的头像
Kojo Jason11 个月前

😂😂😂my fuckin 🐐

AQUA🔰 的头像
AQUA🔰11 个月前

This is on my status already Very funny 🤣 Kudos bro

TEJAS㊙️✌🏾 的头像
TEJAS㊙️✌🏾11 个月前

Na still Friday night. E never late. Who will i go out with?

NDC // OBIDIENT // pikin 的头像
NDC // OBIDIENT // pikin11 个月前

It’s as a result of poor governance, unemployment everywhere. O God

TonupEnt 的头像
TonupEnt11 个月前

@Nopeaceforhere Nasiru you good 👍

Based on T.e.M.!.T.o.p.E. 的头像
Based on T.e.M.!.T.o.p.E.11 个月前

Father to do DNA test ❌ Son to do DNA ✅

sKY 的头像
sKY11 个月前

E don happen 😂

My Opinion Matters 的头像
My Opinion Matters11 个月前

Nasboi is goated in this business 🤩🤩🤩 I didn’t see that coming 🤩

相关视频

Tears Dey my eye 😂😂😂😂
0:41

Sensitive content

Tears Dey my eye 😂😂😂😂

Alabi

119,526 次观看 • 11 个月前