ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
FRIDAY ๐๐๐๐๐ฟ๐ฅโค๏ธ๐บ๐ฝ
1,146,019 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

@chillingmighty god when

Release this thing fast, make i use am chase rat comot my house

GIMME DAT TINGGGGGGG๐ฅโค๏ธ

When davido finally release this jam i go first burst cry. It been a while idolo๐ฅโค๏ธ

@emmyjustdey18 Oshey, set awon Lil durk from Oโbanana island block ๐ญ

The best transformation after 13 years ago @davido ๐๐โค๏ธโค๏ธ๐ซ๐ฏ

Davido go drop banger on Friday kk . I don buy new JBL speaker ASAP ๐ฆ ๐

Davido has inspired me so much that I keep seeing him in my dream

since Toki teach OBO how to do this thing, e just de love am de go๐โค๏ธ

The old ones have seen it already. Nothing fits to make me fear

Omo ๐ญ๐ญ๐ญ

Nobody Wizkid fans right now :

Today na Monday guy your brain don fade away likewise your career

I WILL BE THERE!!!!!!๐

I donโt know how to say it, but this one go flop pass Awuke ๐๐ญ๐ญ

Flop

Na that "OMO" dey sweet me for this song ๐๐๐

Who teach this moves baddest ? ๐๐ฅ๐ฅ

I don count like 30 Omoh for this song. E mean say this guy dey go through a lot. Coz why not? Lyrics don finish for mouth.

001 this is your photo 2013๐ญ Wetin I go give you like this so you go give me that thing ๐ฅฒ๐ญ I really want that thing ๐ต too bad๐ฅฒ๐๐๐ซ๐ฏโค๏ธ

@Http333k Talk don finish for my mouth

โI just touched down Abj litโ

@SpecialA70656 001 ๐

001 what are you cooking?

How water take enter coconut ..?๐ฅฅ I know people will say Iโm high ๏ฟผ๏ฟผ๐ฅด

I canโt lie this is flop omo ๐๐

Abeg no release this disaster, we never dilute your last floppy disk ejo๐

Baddest, I swear I dey anticipate this song pass your fans self. That your album self I dey anticipate an like mad. We lit on Friday

See bum wey you wan drop again , pity your fans na ๐คฆโโ๏ธ

Voltage High Baba miโ

Me vs my role model baddest Incase this project no be like timeless album or even better

Normally if you hate on davido you no suppose see tomorrow

Davido Don Dey Craze?

Davido !!! Do you know how many Million people you inspire with your passion and hardwork!!???? Myself inclusive please I beg you donโt give up and thank God you have changed !! Stop displaying smoke etc online !! You are better now !!! Love you my broo baddest !!๐โค๏ธโค๏ธ

Friday too long abeg Do drop this jam make everywhere bust

