Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fridayyyy‼️
866,753 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

Hmm

Na Khaid be this abi na Khaidija?

Dem go come talk say you dey jack eggerton, meanwhile you both dey jack rema and rema dey jack carti.

Bro first sniff him armpit 😂😂

44rymes influence 🔥🔥🔥

Did I just muah

but this song is not bad sha. una just dey hate😏

The move is inspired by Rema

44rymes version still harder though 🔥🔥🔥

E be like malaria dey do you for Brain

I see the Rema y’all are seeing and also Lil Kesh lowkey idk

That bending get as e Dey o

Song make sense but this your video wan spoil am🥹🥹

gang you looking a little zesty..what’s going on?

I take God beg you 😭😂

Bro you’re not Micheal Jackson 😭 🥀

Okay, I’m listening 😂🔥🔥

We don lose this one, one man down.

thinks we won’t know his trying to be rema.

Na watin u don drop for December be this? 🙂↔️

Them don dey knack this boy nyash.. see how e dey bend am 😹😹

Omo, why you dey move your body like gay person?

Why you go Dey bend like that bro E no Dey normal to do guy

Bro the Rema wey u dey copy no dey hit this moves oo 👀 Abi dem🌈 don recruit u?

Mad oooooo

This is nice. I see a touch of lil Kesh and Rema.

Very important ejeh😂😂😅🌴

Tell me anything you need I’ll keep supporting you with it until you give up from this music stuff you’re doing 😂

What in the Rema is this?😂😂

Find shame

This boy, watin we do you?
Ähnliche Videos
New EP out Fridayyyy! 🥳🥳 Little throwback to my last Tokyo show 🇯🇵🇯🇵
Hamdi
23,765 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
I been running WILD.. 💰🏃🏾♂️💨 🔥🔥🔥DROPPING FRIDAYYYY🔥🔥🔥 #Glockaveli😈 #May2nd😤
PROJECT❌ OUT NOW
180,265 Aufrufe • vor 1 Jahr
