Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Fridayyyy‼️

866,753 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля MBAH
MBAH10 месяцев назад

Hmm

Фото профиля GDY GBRL
GDY GBRL10 месяцев назад

Na Khaid be this abi na Khaidija?

Фото профиля fala
fala10 месяцев назад

Dem go come talk say you dey jack eggerton, meanwhile you both dey jack rema and rema dey jack carti.

Фото профиля 38 Baby🧸📈
38 Baby🧸📈10 месяцев назад

Bro first sniff him armpit 😂😂

Фото профиля Luchi🌸
Luchi🌸10 месяцев назад

44rymes influence 🔥🔥🔥

Фото профиля Amin𝕏
Amin𝕏10 месяцев назад

Did I just muah

Фото профиля 🦋still pretty
🦋still pretty10 месяцев назад

but this song is not bad sha. una just dey hate😏

Фото профиля Incredible Vogue
Incredible Vogue10 месяцев назад

The move is inspired by Rema

Фото профиля Luchi🌸
Luchi🌸10 месяцев назад

44rymes version still harder though 🔥🔥🔥

Фото профиля Rogueclaimer
Rogueclaimer10 месяцев назад

E be like malaria dey do you for Brain

Фото профиля Ron Corleone
Ron Corleone10 месяцев назад

I see the Rema y’all are seeing and also Lil Kesh lowkey idk

Фото профиля M.A.S 🦍
M.A.S 🦍10 месяцев назад

That bending get as e Dey o

Фото профиля IFLO💙
IFLO💙10 месяцев назад

Song make sense but this your video wan spoil am🥹🥹

Фото профиля THE SWEETEST PERSON
THE SWEETEST PERSON10 месяцев назад

gang you looking a little zesty..what’s going on?

Фото профиля BigSam
BigSam10 месяцев назад

I take God beg you 😭😂

Фото профиля ア乇尺尺リ 🥀
ア乇尺尺リ 🥀10 месяцев назад

Bro you’re not Micheal Jackson 😭 🥀

Фото профиля bigbird✬
bigbird✬10 месяцев назад

Okay, I’m listening 😂🔥🔥

Фото профиля EMERITUS
EMERITUS10 месяцев назад

We don lose this one, one man down.

Фото профиля Bigfave$
Bigfave$10 месяцев назад

thinks we won’t know his trying to be rema.

Фото профиля Olah
Olah10 месяцев назад

Na watin u don drop for December be this? 🙂‍↔️

Фото профиля 12th🏅
12th🏅10 месяцев назад

Them don dey knack this boy nyash.. see how e dey bend am 😹😹

Фото профиля Herbert
Herbert10 месяцев назад

Omo, why you dey move your body like gay person?

Фото профиля Gizmo
Gizmo10 месяцев назад

Why you go Dey bend like that bro E no Dey normal to do guy

Фото профиля 🆂🅰🅼🅼🆈 𓅓💙
🆂🅰🅼🅼🆈 𓅓💙10 месяцев назад

Bro the Rema wey u dey copy no dey hit this moves oo 👀 Abi dem🌈 don recruit u?

Фото профиля DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FC10 месяцев назад

Mad oooooo

Фото профиля ayojegs
ayojegs10 месяцев назад

This is nice. I see a touch of lil Kesh and Rema.

Фото профиля Keedy🥷🏾
Keedy🥷🏾10 месяцев назад

Very important ejeh😂😂😅🌴

Фото профиля P
P10 месяцев назад

Tell me anything you need I’ll keep supporting you with it until you give up from this music stuff you’re doing 😂

Фото профиля Chief Saint
Chief Saint10 месяцев назад

What in the Rema is this?😂😂

Фото профиля Edvin Fransayev
Edvin Fransayev10 месяцев назад

Find shame

Фото профиля Best
Best10 месяцев назад

This boy, watin we do you?

Похожие видео