Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
From an ex BBN housemate is even crazier🥹
185,171 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

This video don make me give our chicken knife 😫 make e kill us for Christmas

😂😂😂😂😂

Your steeze dey gba 🤣🤣🤣

You don ruin my Christmas guy wtf😑

How?

I first vomit my Christmas food 😭

Give me back my data now 😏

No!!

The camera man nor Dey shame for there

your life don spoil guy😭

Waiting 😂😂😂😂

Na you Donald Trump suppose bomb

God go actually punish this guy😭

You fine true true o. I’m surprised the “two glazzes” people talk about is actually this fine. I think say you go be like two glazzes

Bola dey game oo!

Your first skit that made me laf

Wetin be this 🤣🤣🤣

Guyyyyyy me and shame dey corner ... We no fit look u😭

Two glazzes is goated joor 😂

When people on the internet asked for shame to be brought back, I doubt this was what they meant. 👀

This guy dey craze normally, but he is good at what he does

I dey shame for you😂

Where I de watch the video I no knw when shame make me carry my tomatoes cook eguisi instead of Christmas stew

2 of una dey mad

your life spoil gan ohh😭😭😭😭

I just wasted 1 min 24 secs of my life 😏

What just hapen righh now

Guy I Dey chop nauu wetin be this

Run along! run along! run along 😂😂😂 this guy don finish me😂😂

😂

Run along keh😭

Brooo I need the plug for those frames🤲🏽

Inside this guy and meshkey i no know who mumu pass 😂😂😂

Ewo loshi gan😭

See Christmas foolīng 😭😭

Bro, I felt real shame 😞😞😞

Ooloshi 😂😂

😂

God suppose take you by Easter😭😭😭
