Loading video...
Video Failed to Load
From no copy me to baba abeg help me🤣🤣
16,275 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Chukwuemerie1 year ago
Once I heard “you go give us chance” na there I know say wahala don dey for the guy! 🤣😂😂🤣

TMenterprise1 year ago
E go even need find dog wey dey lay egg, because body go tell am before money go come true true. 😂😂

Club International1 year ago
Baba say baki russian cream 😂😂

Opeyemi Oni1 year ago
I go ask am to go bring the question paper and answer script wey him use write final exam come

Oloruntoba Oluwasegun1 year ago
🤣🤣🤣🤣🤣

Iam Buike1 year ago
😂😂😂😂

Malek_Frank🔥💙1 year ago
Mess up ohh

Abolanle Baby 🇳🇬🇨🇦1 year ago
😂😂

Uche1 year ago
Who writes exams without a shirt on? I know y’all trying to be funny but do it with a little bit of brains 🧠

CANA 💨1 year ago
😂
