Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
"From now on I will not be wearing crop tops for any interviews. No more make-up, no more feminine behavior. I will be giving you guys my masculine from now on." - EmekaTheStar
397,325 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Even as he dae talk he still dae give feminine vibe 🤮🤮🤮

Shey this weyrey still blow kiss ni?

He is still feminine in this video. Na woman dey lie down do video. A man should be well positioned 😭😭

We’ve started wining back the brothers we lost 🤣🤣

E go hard make you change oo but try sha 😂 Bye guys love you guys, person wey wan start masculine behavior 😏

This kiss wey you blow for the end i hope say the thing no touch me ooo cos you fit collect if that nonsense attempt touching me …….

He has a good voice and speaks well, that should be a good one to craft a niche from for voice-over. Audio production, ads etc.

Why are you gay?

Omo this shape of head no follow for wetin dem teach us for Anatomy oh 😩

Is this his masculine side ? Brother just dey do ur thing nothing concern u and masculinity again 😂😂
Benzer Videolar
From now on, there won’t be any normal interviews anymore 😭
BTS Daily⁷
125,478 görüntüleme • 5 ay önce
