正在加载视频...

视频加载失败

From Paris with love ❤️😍🥺

226,646 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

THEO DEY 的头像
THEO DEY3 年前

Me after doing same with a Nigerian soldier 😂

Loudest introvert 📢 的头像
Loudest introvert 📢3 年前

See military woman self oh...but na our Nigerian own go just dey serious serious like say person force dem go join the work 🤣

officerBACKWOOD😎 的头像
officerBACKWOOD😎3 年前

9ja women armpit go dey gba 🤭

Tosin Mayegun 的头像
Tosin Mayegun3 年前

I do love this, most especially the smile on the face of those that accepted, and also how he showed that some did not accept. But don’t try this in Nigeria. The rejection will be more, some may even assume that you are fetish, Nigeria is not safe at all.

Adetayo Francis 🦁 的头像
Adetayo Francis 🦁3 年前

Oyinbos life so easy and sweet, if you try this with my naija people... them go swear for you.. everybody dey vex

GIFT NENÚ JOHN 的头像
GIFT NENÚ JOHN3 年前

I watch this with great smile 😁 on my face Life is too short enjoy ad keep smiling 😊

Un-Geeking 的头像
Un-Geeking3 年前

Easy people

Oladeji🛸 的头像
Oladeji🛸3 年前

@Klazic_kevin No be Koulibaly be this?? Fgs. This guy no get time for my club football ☹️☹️😔

God's own❤️ 的头像
God's own❤️3 年前

Omo! This is so nice. White people no get wahala Sha. If na Naija babe's ehn, the snubbing no go get season 2

相关视频