Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
From ๐บ๐ธ to ๐ฌ๐ญ to ๐ณ๐ฌ
30 Kommentare

That guy no wan tell you truth lol ๐

Smokers will d!e young, continue.

this guy no fit smoke. idk how to explain it but i know heโs not doing it right.

Well done dragon lord๐๐ญ๐

You dey tour but your album dey torture Apple Music

Dynasty baby ๐๐ฉ๏ธ๐ฅ

see no evil, hear no stupid song from davido. amen

When you finish you go join us for 2025 mugu

NUMBER 1 COOKOLIGIST!!!! COOK MAKE WE CHOP!!!

you can never say davido isnโt hardworking

You travel go 3 countries just to record this song? Shame wear me cover shoe.

Only one OBO While we're here, Pleasee repost my pencil drawing and help me find my Clients ๐๐

3 months comment wey I de look for make Elon musk pay me nai u gather in 1 minute

Wetin this one dey sing self ๐๐

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅโค๏ธ

DAVID please delete this

NOBODY BADDER!!!!!๐ญ๐ฅณ๐ฉ๐ฅ

Person wey teach you to smoke no really try for you

Man is cooking ๐ฅต

You few minutes later

You get adviser so? SMH

GOD BLESS U FOR BLESSING MY EARS ALWAYS MY KING

Stop showing off oga That's why wizkid is the GOAT ๐

This is like his 3rd blunt I just canโt prove it

U travel go everywhere but ur music na introvert๐๐

So you go beg this guy for feature??? Your mugu just dey increase

Howfa, make I get 5 mitas for the weekend abeg

Na only private jet owner fit dey do this kain movement ๐๐๐๐๐๐๐๐

so na coros dey give Davido inspiration, see me for studio tomorrow morning.

OBO Abeg no drop this song , this song no get vibe

