Loading video...
Video Failed to Load
“Fubara na wayo man” — comedian Deeone
62,176 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

@DeeoneComedian who coursed you ? Failed comedian, failed Mc , failed housemate, failed skit maker and even for your mumu you still failing . Tweh Deefuul

Phspecials no be everything u go post ooo

A very disgusting brainless clout chasing clown thinking he's a comedian for illiterate jesters that have left him behind... Stop giving this joker a platform

Na people wey dey post this idiot I dey vex for Cos anything he post suppose remain for him page make him fellow foolish followers listen to am alone

But Una Dey really watch tbjs guy video ? The sight of him just tells me he has rubbish to say, comedian wey no Dey do comedy

📷 A tough day in the jungle—how does this sloth overcome it? The twist you didn’t see coming

If dem never beat this guy.... I'm no go rest

I rest my case

Blocking any handle that post this idiot! blocked!

Na wa o. Can people stop sharing this vagabon post. Na una dey give am the clout he dey chase na

If I see this DeeOne, I go show am say Dee1s dem full this town. I’ve never seen a more stupid person my whole life.
