Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fuckkk 😭😭
316,516 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

@tyricksznn Over 3.5 how? Betis don score more than 2 goals in their match before?

@tyricksznn 3.5 bookings means card

@tyricksznn Oh oh

But wetin u dey think tho

Billions 🙏🏾

You get mind give LA Liga teaM 3.5 smh

The mumu team couldn’t do 3 corners Bashed my 2m

That one pained me too was on another of my game

Most annoying match 🥲

Wetin carry you go card 🥺

Pity this boy Dem cut my corner for another slip betis no do 2.5 corner Na only betis goal enter for another slip

30 open bets?

Pity this boy Most is longshot tho And American football next month

The same game denied me 176 odds

Bet na your papa mate😂

@AlukweCharles

If to say e come una no go criticize am say e pick card.. all na luck 🍀

Game wey you suppose play handicap Omo

Drop game for street

UG61WL stake high🖤

Na sportingking get this ticket bro, lol

😂😂😂

Sorry chief, try Dey drop code pls

mehn sporting king game and dem do two hard fouls o i no sabi why ref no card them

Mine 😌

I was waiting Betis 3 corner dem say no seh since first wey dem do 2 corner last game

You staked cards and you're showing us a video that has an unrelated incident to any card been given or var interruption ?

Betting king game

No wonder you from Nigeria. The money be small like you don comot cashout already

Omo 💔😪

@BrakeBrown Hmmm

@grok what’s actually the meaning of this option?

Same thing today my pick was over 0.5

That your balance sweet

They useless for la liga

Betis over 2.5 corners dem cut am 😭😭

Good day go come na stacking power go suffer am stay motivated ♥️

Initially I thought it was Ghana cedis🤣🤣😂
