Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
FUJI VIBE OCTOBER 2ND. ARE YOU READY? 👀🔥
108,682 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

@iLobaFoQ You wey no serious Sound Dey trend since you no drop

@mayorkizz01 You and your brother matter don tire us since wey the song dey trend for tiktok you no drop am But anyways I’m anticipating sha ❤️❤️❤️

@OyegbileSa15080 drop!!!!!! 🔥

Bring it on 🔥🔥

Gbewa looo

Oya i mount guy

Na God know why u no quick release this jam

Too clean

Yeah we are all ready

Gbedu 🔥

Talented family ❤️ I even think say the song drop since self no wonder 😭

Gbewa ogo 🤞🚨

You and Zino just Dey do anyhow to fans

Oya gbewa!!!

, ,

@BiigMst Let’s have it🔥🔥

@Otf_00 We there joor ❤️😈🚀

@marvyofficial_ You bad 🎶🔥🔥😒

I active yamii⚡️

OGO 🔥🏆

@Ayobami_1998 Wazi is you time 😈❤️

Anticipating 😌

Good 👍

Aktive Baami

You suppose don drop am since ,you no utilize the trend well

I don’t know say nah unrelease song I don find the song tired 😴

@iambillirano See flows my head wan blow 😭

Active 🔥🔥🔥

Dem go dance to my Fuji vibe

Anticipating! 🚀

Omo ☺️

Wazi yen 👿💕🚀

@iambillirano Oya we’re ready

Sabi boy
