Loading video...
Video Failed to Load
Fulham Vs Chelsea
17,502 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Not Fulham o...na Hull City beat Manutd🤣

Biggie wear Chelsea jersey today 😂 lol 😂

Transfer Market is still alive and kicking. I don't want to hear if to say we get this or that, get it now o.

Banter saved for another day 😎 ✌️

Hull beat them 2-0 oo. Fulham didn’t come from relegation

Omo bricks 🧱 by bricks 🧱 we are going to be more better this season 💙🏆

Na the money wey you lose dey pain you pass 😅

Guy na only you be Chelsea fan wey dey talk true.. 💙🤍

Mk I follow you... You Don mk me laugh Cook that useless team in a certain part of England wearing red jersey

We’re Chelsea 💙

Oga you dey happy but you still no dey smile. Why naa?

E dey sweet you now o🤣😂

up Blues 💙💙💙

I feel you Joseph the Dreamer 🤣🤣

You’ll cry and shout soon 😂

Biggie my guy😁

First financial mistake 😂 is Man U

So nah Fulham beat Man U ? 😂😭

How much Man utd cut wey dey pain you reach today

😂😂😂 love all the way biggie 💙🙌

🤣🤣🤣😂😂😂😂👏🏽👏🏽

That’s my problem with Chelsea fan, in the next few days they will start crying insulting Sanchez and that their new defender wey name sound like frog 🐸 lacauorxyv Abi na wetin sef

Exactly 💯💯

Suppose Basdihle and Fofona dey our defense today 😭 we for 😢 ture

Man u fans should ask biggie how much he lost ,so they can contruyand refund him abeg

😂

This money dey pain you ooo 😂😂😂

You Dey beat your landlord okay

Na that money way you lost pain you pass

This Chelsea jersey is actual shit 😂😂😂

Oga Biggie who are the individual people are you referring to Man United 🤣

Banter delayed is not Banter Denied my guy . We go again next Monday
