Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Full match ๐จ๐๐ฅ
93,205 Aufrufe โข vor 13 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Speed Darlington na better mumu ๐ He Dey fight like frog ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Na beans full werey stomach

What kinda strategy was speed using???๐๐

Na this hand speedy wan use beat burna?

Great performance from cartefee

Na only to do soapy akpi Sabi ๐

@popsynightmare2 Carter one finish akpi ๐ญ๐ญ๐๐

Imagine say burna boy catch this akpi face c likedis ๐๐๐ Him go punch him intestines commot from him mouth

You Nigerians just know how to entertain Loved this from Ghana โค๏ธโค๏ธ

Even cater efe dey useless imagin akpi even landed a punch self

Na only to smoke and cap rubbish akpi Sabi, bro just dey fall like woman for ring๐ญ๐ญ

Speed made Carte tired but didnโt use it to his advantage. S

Sharp King carter with the win๐๐ฅ

Akpi just de find money to complete his village mansion ๐๐

I too love Carter I swear

@carterefe__ Speed come here to disappoint his fans ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wetin speed con do ๐คฃ๐คฃ

Omor Cartel dislocate Akpi eye oo๐

See beat down

Akpi mumu dieee ๐๐๐

Person wey don give Akpi wetin no good ๐ If Carter train well, I swear Akpi face go swell up or tear

Speed Darlington for winโฆ but e go Dey rest ๐คฃ๐คฃ

Darlington na fufu๐ I swear

W Biggest ๐๐๐

See men beating themselves for bread ๐๐น

Nothing you wan tell me, AKpi dey represent all G@ys world wide

No be your fault. Nah Akpi wey no train well but congratulations anywayโฆโฆ how much them give you???

@onlyone0004 Omo you just Dey give am upper cut guyyy ๐ญ๐ญ๐น

The commentary is killiรฑg me ๐๐

Darlington is an embarrassment ๐

This one just Dey carry him head for down

Akpi na yeye person ๐คฃ

Congratulations ๐

All Nigerian ๐ณ๐ฌ girls mentality
