Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Full match 🚨😂🔥
93,205 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Speed Darlington na better mumu 😂 He Dey fight like frog 🤣🤣🤣 Na beans full werey stomach

What kinda strategy was speed using???😂😂

Na this hand speedy wan use beat burna?

Great performance from cartefee

Na only to do soapy akpi Sabi 😂

@popsynightmare2 Carter one finish akpi 😭😭😂😂

Imagine say burna boy catch this akpi face c likedis 😂😂😂 Him go punch him intestines commot from him mouth

You Nigerians just know how to entertain Loved this from Ghana ❤️❤️

Even cater efe dey useless imagin akpi even landed a punch self

Na only to smoke and cap rubbish akpi Sabi, bro just dey fall like woman for ring😭😭

Speed made Carte tired but didn’t use it to his advantage. S

Sharp King carter with the win👑🔥

Akpi just de find money to complete his village mansion 😂😂

I too love Carter I swear

@carterefe__ Speed come here to disappoint his fans 😜🤣🤣🤣

Wetin speed con do 🤣🤣

Omor Cartel dislocate Akpi eye oo😂

See beat down

Akpi mumu dieee 😂😂😂

Person wey don give Akpi wetin no good 😂 If Carter train well, I swear Akpi face go swell up or tear

Speed Darlington for win… but e go Dey rest 🤣🤣

Darlington na fufu😂 I swear

W Biggest 🐐🐐🐐

See men beating themselves for bread 😂😹

Nothing you wan tell me, AKpi dey represent all G@ys world wide

No be your fault. Nah Akpi wey no train well but congratulations anyway…… how much them give you???

@onlyone0004 Omo you just Dey give am upper cut guyyy 😭😭😹

The commentary is killiñg me 😂😂

Darlington is an embarrassment 😆

This one just Dey carry him head for down

Akpi na yeye person 🤣

Congratulations 🎉

All Nigerian 🇳🇬 girls mentality
