Loading video...
Video Failed to Load
FULL VIDEO: MAN NARRATES HOW ASAKE STOLE LUNGU BOY IDEA FROM HIM.
127,244 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Nobody go won hear d guy story because Asake don blow, but make we no come do like say na only Asake dey do this kin thing.....most of these blown Artists steal concepts, songs, content from the upcoming ones and the society is not even interested when they speak up

I pray he gets justice ,if he is saying the truth

So cause Asake use lungu now he don steal your concept?this thing is just slang that everyone can use dude

Now i can see why @asakemusik seems to be lonely at the Top…

This strategy no work.. Make e find another one!

Why e no come out since, so because asake use lungu, no b like say e thief him song o, make e go sit down abeg

You better go and sit your ass down. Be like dem just born you yesterday. Slang wey don dey streets for decades.. that song was 2013 ooo..open mouth waaaaaah “Tell me where Asake has used the word Lungu before blah blah blah” coz na you get streetz dictionary ? Leemao 😂 Oro Asey

From the bottom of your heart but you Dey bring am up 5 yrs ltr Lol

@shxkxbabu iya so ro lo rie 😂😂🤣

Feeling entitled no go work so what he wants is asake to call him up 😂😂
