Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
fun mi loud meji 😂
37,193 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

The matter don loud o😂😂

Only him waka enter their trap

Very tight settings o😂

This matter go loud gon.. the two tuwama 😂

He go explain tire

As e de explain na so body go de tell am 😂

Loud meji later loud 😹💔

iswr 😂

Fb brr

Those guys for back see settings 🏃🏃

Dem miauu 😂

And him be errand boy oo 😂😂😂

Him oga go come bail am for station 😂

For your life if you hear fun mi loud meji you go move dodo…

He don learn the hard way 😂

Weyrey shout sango oooo 😂

He must drop something before dem release am 😂

Loud Meji 😂 Omoh

D matter later loud o 😂

Kosi time 😂

😂

Fb😹

O Loud gon 😂

JBL dey learn 😂

Aje 😂

Them go first follow am drag seh those guys wey run 🏃♂️ sey gun Dey with them omo police giran gan oo

Oga Ejoor Keh 😂😂😂

He go explain for station 😂

Dem go add fire for him loud inside kirikiri🤣🤣

😂

Unwise dealers. You don't sell smoke to unknown face

Chai 🥲

Sho ti ye eh 😂

😂😂😂

Kosi time 😂

Kosi time 😂 😭

This guy sabi delivery loud oo now them don loud him now 😂

😂😭

Omo this matter go long 😭😭😂

I swear i go nitch am blow for face run 😂

😂😂😂

No time

@__MCMVII_r 😂😂😂😂

😂😹😹😂

O loud oooo ginger. They call kudos alujoonu

Shey kofe dafun e ni 😂😂😂

Kòsi time 😭😂
