Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Funke Akindele has a message for her fans
35,474 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

She does this everyday on snap sha

Yes she does Is it bad ?

Ah it’s not bad na. I always look forward to them

I like as she no send anybody papa. Anybody wey wan hate, make dem continue dey hate 😂

She no even send anybody just vibes and minding her business 😂

But you know she does this all the time on her snap. It’s nothing new na. “Has a message for her fans” sounds odd… you seem to have a personal issues with her cox I noticed all ya posts since the saga on Sunday & most of it are not nice.. make unna let her be na shuuuuu

Toyin will be crying in her closet now thinking Funke will reply her.🤣🤣🤣🤣

I love the fact that she doesn’t even send anybody She did what she did and she’s not even reacting 😂😂SHE is the queen

She was just singing. Where is the message?

This woman no send anybody 😂😂 I love her, although I don't understand the lyrics of what she's singing.

Make she speak English jo With her pop smoke voice

The same way Messi is the greatest footballer of all time , it’s the way Ronaldo is too , but the difference between both of them is Ronaldo as the aura to carry football , do with this information whatever you like

@iam_ayodamola10 Now what is the message??

Ohhhh She looks beautiful What’s the message please 🙏🏿

This one no even send anybody she ready for the drama 😂

Jenifa kan!

them go do bad and use Jesus and gospel music cover face. orin alabosi

But you wish to be among her fans also, talk true ?

Person weh no send una papa !! That’s my queen right there

Can someone help me translate?

Do your thing Funke 😅😅

Which kind message be this 🤣🤣🤣

Unah sure say nah the kind message we expect be this 😂 No lie oo

She no just send anybody😂

Ti ko ba tan si nko wetin make we do you

Where the message ?

Make she speak English abeg, no be only yoruba dey watch her contents

This woman eh

I too love her

La Funky! Vibes on vibes 😊

Egbe maje o baje. Irepo lo Jewa logun

Message decoded

Not need of this
