Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
funny how it all started from this
464,583 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
58 Kommentare

‘Talk joor, you’re a bästärd’ 😭😭😂 Men quickly find an that day 😂

i no sure say you don dey twitter then

Check date wey I save the video 😂😂

but e happen for feb 2024 🌝

Na when I come through the video again I save am up 😂😂💔

i believe you 😂

😭😭

My own be say who be those Jews for the background of that video wey Dey call am bastard?

na peruzzi and his guys, dem track am go lasu now

dem too useless to Dey track banger boy,e no go focus on his de@d career

@Peruzzi this guy say he wan help you

@Peruzzi @Peruzzi egbon come work for me😂

@BiggestSandro7 Twitter changed his life

@BiggestSandro7 it can change mine too 🥺

He turned to Davido fan byforce because of this tweet.. this made me realized how Davido bought, threatened so many people to become his fans

faraway thinking

Moral lesson?

he was hiding his legs from twitter cuz he knew they’ll clown him. peruzzi exposed the leg and sure they clowned him but look how exposing the leg turned out. life no get manual. bottom line post that edited screenshot today 🫵🏾

rate this ??

Omo make I go edit my own

use buju make i check something

Na ekelebe stunner I wan use

you dey go nau😂

you were not there ke

He's life changed after the incident

were you there

😂😂

Talk jor you’re a bastard 😭😂😂

Just like yesterday 😂😂

god save him with him bracket leg, he for dey prison dey chop beans like this😭😂😂😂

maybe na because of the leg peruzzi pity am

@highestasa0 Yes nau na because of the leg… If say the leg been Dey intact before, men for don help ham comot ham but as dem see say e get as e be na why dem free ham.

@tripplset lmao 🤣 mutual ?

Make @davido lock the Werey up jare.

I was here then

Receipts dey for days.🤣

ngl the way he framed it like *he* was the victim is sending me

Negativity really sells

i've come to realize that, you can do whatever negative you want to gain attention when you've gained it you can whitewash yourself and people will actually forgive you

Life is funny

if they didn’t track him and posted him, he would’ve still been anonymous with 0 hopes of fixing his legs. life

Fr br

lol men don mount am 🥴🥴😂😂

You were also there

i cooked him then

E say na Obadiah, nigga who answers that name 😭

Omo I Dey there like mad😄😅

Hard times might just be what you need for that Breakthrough mehn

Was there like mad 😂😂

‘Talk jor You're a bast@rd’ 😭😂😂

Talk jorr bastar@d😂😂

Them send aye boys go meet werey for back of eco market 😂

They bullied him to his success

actually

I dey hear one of my friend’s church song for background…

“Good evening huh my name is Obadiah…” I don burst laff 😹😹😹😹😹

It was a thing

Werey say he no too sabi speak pidgin 😭


