Loading video...
Video Failed to Load
funny how it all started from this
464,583 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
58 Comments

โTalk joor, youโre a bรคstรคrdโ ๐ญ๐ญ๐ Men quickly find an that day ๐

i no sure say you don dey twitter then

Check date wey I save the video ๐๐

but e happen for feb 2024 ๐

Na when I come through the video again I save am up ๐๐๐

i believe you ๐

๐ญ๐ญ

My own be say who be those Jews for the background of that video wey Dey call am bastard?

na peruzzi and his guys, dem track am go lasu now

dem too useless to Dey track banger boy,e no go focus on his de@d career

@Peruzzi this guy say he wan help you

@Peruzzi @Peruzzi egbon come work for me๐

@BiggestSandro7 Twitter changed his life

@BiggestSandro7 it can change mine too ๐ฅบ

He turned to Davido fan byforce because of this tweet.. this made me realized how Davido bought, threatened so many people to become his fans

faraway thinking

Moral lesson?

he was hiding his legs from twitter cuz he knew theyโll clown him. peruzzi exposed the leg and sure they clowned him but look how exposing the leg turned out. life no get manual. bottom line post that edited screenshot today ๐ซต๐พ

rate this ??

Omo make I go edit my own

use buju make i check something

Na ekelebe stunner I wan use

you dey go nau๐

you were not there ke

He's life changed after the incident

were you there

๐๐

Talk jor youโre a bastard ๐ญ๐๐

Just like yesterday ๐๐

god save him with him bracket leg, he for dey prison dey chop beans like this๐ญ๐๐๐

maybe na because of the leg peruzzi pity am

@highestasa0 Yes nau na because of the legโฆ If say the leg been Dey intact before, men for don help ham comot ham but as dem see say e get as e be na why dem free ham.

@tripplset lmao ๐คฃ mutual ?

Make @davido lock the Werey up jare.

I was here then

Receipts dey for days.๐คฃ

ngl the way he framed it like *he* was the victim is sending me

Negativity really sells

i've come to realize that, you can do whatever negative you want to gain attention when you've gained it you can whitewash yourself and people will actually forgive you

Life is funny

if they didnโt track him and posted him, he wouldโve still been anonymous with 0 hopes of fixing his legs. life

Fr br

lol men don mount am ๐ฅด๐ฅด๐๐

You were also there

i cooked him then

E say na Obadiah, nigga who answers that name ๐ญ

Omo I Dey there like mad๐๐

Hard times might just be what you need for that Breakthrough mehn

Was there like mad ๐๐

โTalk jor You're a bast@rdโ ๐ญ๐๐

Talk jorr bastar@d๐๐

Them send aye boys go meet werey for back of eco market ๐

They bullied him to his success

actually

I dey hear one of my friendโs church song for backgroundโฆ

โGood evening huh my name is Obadiahโฆโ I don burst laff ๐น๐น๐น๐น๐น

It was a thing

Werey say he no too sabi speak pidgin ๐ญ


