Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Funny moment of peller ❤️
237,212 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
41 Yorum

No wonder Baba pack food for peller's wedding

🤣🤣🤣

This peller get talent

Peller is very funny

Peller dey try sha lmao….apart from many things, na hustler jor I send him love bajebaje 😂😂😂

Yes I day tell you

When them do this one? Very funny

2024 peller is very funny

Peller sabi act oo 😂

And dem smash this boy no sabi content 😂

The werey said boya ni eidi

🤷🤷

Omo peller acted like okpebe for he first video

Omo na the first time wey this peller go open my teeth be this 😂

E don dey act comedy?

Peller’s too talented & knows how to interpret a role. He’s one of d guy u watch once & u’re like “nah, this guy knows what he’s doing.” He really becomes d character whether doing skits, acting, or just vibing on live, it feels real. He can go from serious to chaotic in a second

😂😂😂

This is d best trinity guy skit ever. I laughed then and still laughing now 😹😹

No be ojo be that 😂😂

See as e dey guide the food😂😅🤣🤣

Bro success way too plenty

Peller na big name

😆😆😆🤣🤣🤣🤣

This is funny af.

🤣🤣🤣 Had no idea Peller sabi act sha

I go too woze am. Peller try sha

I don laugh trowey action butters 😂🤣😂

Ojo werey mi omo ogo🥰🥰🥰😂😂

One baba go come say nah him do juju for him

Some baba just mumu people go still believe

😂😂😂

Pellet what's up with the 🪓 😎😎

What do you mean by that is there anything wrong with the 🪓🪓

Broo the slaps??

This particular content 😆

Nice

Nah how them take form 30BG be this

😂😂😂

Ojo part🤣🤣🤣😆

Ọmọ burial rice go surplus o because,death body go full ground 🤣😂

Peller reaction here is absolutely funny asf😂😂 but baba don marry now
