正在加载视频...
视频加载失败
Funnybros don drop new skit😂😂😂
28,440 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
28 条评论

It takes some level of madness to enjoy this funnybros

😂 he invest so much in his skits .

Dem don catch fish 😂😂

Moving man don later meet his doom, luck don scarce😹

Very funny 😆🤣

Wetin be this

I love funny bros

This guy dey craze 🤣🤣🤣

Lmao 😂

Watin be this 😂😂

This one still dey do skit ?

Creative at it's peak 😂

Make Abazz drop him own original content I wan confirm something 🙄

The guy is the best

Bro too useless for this skit thing ajeh 😂😭

So funny 🤣

this man is goated fr 😂

😂

he too mumu🤣🤣🤣

This guy lasan 😳

Very funny man 😆

FunnyBros na Werey 😂😂

Funnybros dey take risk on his content too much

This kind things no go ever happened in taraba state hate No be where bandit dey abeg🤣🤣🤣

This guy sef 😂

Omo eh you and g Funnybros I no know who mumu pass😹

Taraba na here? 🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣
