正在加载视频...
视频加载失败
"Fvck it, I'm Olamide Baddo" 🐐
103,834 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Olamide to other Nigerian rappers "you hear am baaa? Naso dem dey rap 😂😂😂.

does this song fit Miami

this one don waste like that baddo no go release am🥲

How many of you don listen to this masterpiece more than 5 times already. Please join me, we have a meeting with @Olamide by 11pm tonight. @Olamide please repost this make we talk. Snippet tin poju nau 🥺

This is olamide ,walai baddo no suppose make peace with dis rappers ajeh ,if to say e no make peace man go Dey drop bars or bars on dem ,beast mood every time 🔥🔥🔥

Baddo no fit release this song again baba just won clear people ni

Baddo don officially start the year like that 🤩👑

Fuck that top 3 convo shii mosafejo Always on my demon time jenja tebafegbo Tobati de di rap iyalayin ema shu sabo Haaaaaaa 🥶🥶

Lamine Yamal on the beat

Na Ogun go kpai anybody wey talk say Baddo no sabi rap again!!!

Badoo only gave us the taste He won’t release it again like that Abeg nah
