Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"Fvck it, I'm Olamide Baddo" ๐
103,834 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

Olamide to other Nigerian rappers "you hear am baaa? Naso dem dey rap ๐๐๐.

does this song fit Miami

this one don waste like that baddo no go release am๐ฅฒ

How many of you don listen to this masterpiece more than 5 times already. Please join me, we have a meeting with @Olamide by 11pm tonight. @Olamide please repost this make we talk. Snippet tin poju nau ๐ฅบ

This is olamide ,walai baddo no suppose make peace with dis rappers ajeh ,if to say e no make peace man go Dey drop bars or bars on dem ,beast mood every time ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Baddo no fit release this song again baba just won clear people ni

Baddo don officially start the year like that ๐คฉ๐

Fuck that top 3 convo shii mosafejo Always on my demon time jenja tebafegbo Tobati de di rap iyalayin ema shu sabo Haaaaaaa ๐ฅถ๐ฅถ

Lamine Yamal on the beat

Na Ogun go kpai anybody wey talk say Baddo no sabi rap again!!!

Badoo only gave us the taste He wonโt release it again like that Abeg nah
รhnliche Videos
Sensitive content
moment Olamide came on Shank livestream. See Baddo aura ๐ ๐ฅถ
SKB
189,292 Aufrufe โข vor 6 Monaten
