Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

162,430 Aufrufe โ€ข vor 10 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Gemini
Geminivor 10 Tagen

This song sweet walahi ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von adml
admlvor 10 Tagen

Dem suppose arrest this one na only Igbo and hookup girls e dey sing for

Profilbild von Brother Hosanna
Brother Hosannavor 10 Tagen

Ganja ft Corizo was released like 2 months ago

Profilbild von Sodiq
Sodiqvor 10 Tagen

na every time this nigga de sing? hin de owe shallipopi money?

Profilbild von PROBLEMATIC PRO
PROBLEMATIC PROvor 10 Tagen

New famous Pluto keh ??? Song with over 1 million streams on Spotify

Profilbild von Collins ๐Ÿ˜ˆโ˜˜๏ธ
Collins ๐Ÿ˜ˆโ˜˜๏ธvor 10 Tagen

See as I deh jump up as I hear EL fuckin' corizo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅI too love the guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿฆ๐Ÿฆ

Profilbild von Mrmoses
Mrmosesvor 10 Tagen

Omo this boy don blow my mind ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von CATEX๐Ÿ
CATEX๐Ÿvor 10 Tagen

How much this guy dey owe?? Wey make am dey drop song every 2 weeks?

Profilbild von GREAT
GREATvor 10 Tagen

Itโ€™s sounding hard like mad !!

Profilbild von Febs
Febsvor 10 Tagen

Na corizo music style be this ๐Ÿฅบ

Profilbild von The destined child ๐Ÿ˜Š
The destined child ๐Ÿ˜Švor 9 Tagen

This boy is a sign board .. I have never seen him with igbo but he always sings about it.... even in a song like this that has igbo written over it.. he didn't even hold igbo or smoke

Profilbild von Afrobeats M0nster
Afrobeats M0nstervor 10 Tagen

Sounds tr@sh, another afro-rewarm fl0p... Gbamous-pluto is already in his No-Hit Era alongside gballiflopi... their albums don fl0p upon all the farming... siri play olodo uprising by dammy krane ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Joe Guiding FCB
Joe Guiding FCBvor 10 Tagen

Songs like this donโ€™t blow up in the mainstream but the numbers on streaming platforms will have you confused

Profilbild von Eemanuel
Eemanuelvor 10 Tagen

I just love this guy so much

Profilbild von Mike Jeffery
Mike Jefferyvor 10 Tagen

Shalli don try something like this before but the song later flop be like this one get am Famous is always good on fast beat same with Shalli

Profilbild von Very Stubborn
Very Stubbornvor 10 Tagen

Make ur mama no vex say you don de smoke Igbo? Why u no go abeg her privately why sing?

Profilbild von daniel๐Ÿช–
daniel๐Ÿช–vor 10 Tagen

No be corizo I dey hear so ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ฉ release it

Profilbild von HUD BOY ๐ŸŒŸ
HUD BOY ๐ŸŒŸvor 10 Tagen

Dis boy don dey sing robish ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Christian ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช
Christian ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ชvor 10 Tagen

Shall no allow w22kid remix am

Profilbild von ฦigฦดonex
ฦigฦดonexvor 10 Tagen

Bro don dey cook ๐Ÿš€๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ Omo๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ I feel am Pluto

Profilbild von Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.vor 10 Tagen

Reggae

Profilbild von Big $moke๐Ÿฆ‰
Big $moke๐Ÿฆ‰vor 10 Tagen

Ganja cake out weeks ago

Profilbild von Big steppa
Big steppavor 9 Tagen

Every early morning my zealot deh expect this song when I deh roll up๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mr man
Mr manvor 10 Tagen

Itโ€™s not new bro

Profilbild von Hater๐Ÿฆ…๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿท
Hater๐Ÿฆ…๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿทvor 10 Tagen

???? Song wey don drop since

Profilbild von OJEH
OJEHvor 10 Tagen

Na shalli write this lyrics

Profilbild von Boy T
Boy Tvor 10 Tagen

Too sabi

Profilbild von Handsome๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌx๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Handsome๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌx๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 10 Tagen

I like this jam give them something dey don expect

Profilbild von Reality Check
Reality Checkvor 10 Tagen

This wan dey him zerry dl era Flop after flop

Profilbild von trip.
trip.vor 9 Tagen

bro, ts harddd!

Profilbild von Osinachi Favour
Osinachi Favourvor 10 Tagen

Didnโ€™t bro drop an album like yesterday?

Profilbild von MORAYOโค๏ธ๐Ÿคฒ OML ๐Ÿฆ…โšก๐Ÿ
MORAYOโค๏ธ๐Ÿคฒ OML ๐Ÿฆ…โšก๐Ÿvor 10 Tagen

Guy be representing his two brothers โค๏ธ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Starboy๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’
Starboy๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’vor 9 Tagen

I don't know how But this kind content dey sweet my belle Just like TI Blaze weed too

Profilbild von Onyiyechi
Onyiyechivor 10 Tagen

This song sweet ๐Ÿ”ฅ. I love the way mavo and others are using another style of music

ร„hnliche Videos