Loading video...
Video Failed to Load
"GANJA" NEW FAMOUS PLUTO ๐จ Howโs it sounding??
34 Comments

This song sweet walahi ๐๐๐ฅ๐ฅ

Dem suppose arrest this one na only Igbo and hookup girls e dey sing for

Ganja ft Corizo was released like 2 months ago

na every time this nigga de sing? hin de owe shallipopi money?

New famous Pluto keh ??? Song with over 1 million streams on Spotify

See as I deh jump up as I hear EL fuckin' corizo ๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅI too love the guy ๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฆ๐ฆ

Omo this boy don blow my mind ๐๐๐

How much this guy dey owe?? Wey make am dey drop song every 2 weeks?

Itโs sounding hard like mad !!

Na corizo music style be this ๐ฅบ

This boy is a sign board .. I have never seen him with igbo but he always sings about it.... even in a song like this that has igbo written over it.. he didn't even hold igbo or smoke

Sounds tr@sh, another afro-rewarm fl0p... Gbamous-pluto is already in his No-Hit Era alongside gballiflopi... their albums don fl0p upon all the farming... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Songs like this donโt blow up in the mainstream but the numbers on streaming platforms will have you confused

I just love this guy so much

Shalli don try something like this before but the song later flop be like this one get am Famous is always good on fast beat same with Shalli

Make ur mama no vex say you don de smoke Igbo? Why u no go abeg her privately why sing?

No be corizo I dey hear so ๐ญ๐ฉ release it

Dis boy don dey sing robish ๐ญ

Shall no allow w22kid remix am

Bro don dey cook ๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ Omo๐ฏ๐ฏ๐ฏ I feel am Pluto

Reggae

Ganja cake out weeks ago

Every early morning my zealot deh expect this song when I deh roll up๐

Itโs not new bro

???? Song wey don drop since

Na shalli write this lyrics

Too sabi

I like this jam give them something dey don expect

This wan dey him zerry dl era Flop after flop

bro, ts harddd!

Didnโt bro drop an album like yesterday?

Guy be representing his two brothers โค๏ธ๐ฅ

I don't know how But this kind content dey sweet my belle Just like TI Blaze weed too

This song sweet ๐ฅ. I love the way mavo and others are using another style of music

