正在加载视频...
视频加载失败
GBOGBONISE DROP NEXT WEEK FRIDAY BY FIRE BY FORCE!!
35,587 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
51 条评论

Nigga what is wrong with you???

Fawwk 😔

By fire by Force unah go play my song

YKB twan 😞🥀

Wetin you dey talmbout

WEY…😳

My goat reply me Fawwwwk🌹😭

gbgbns

Nbl twan 😂

frog no de run in the afternoon unless the frog get some kind things e de face

Na ur month be this wetin u Dey talmbout

Fawk😞🥀

@maduchi19 make nobody d!e before Friday abeg

Go timee !⚙️⛓️💥

Update wey u hold 😞🥀

Now, we talking.

Nigga dey prepare another drop before next Friday o. Biko

Dropping throughout October

WE WANT “E PAIN ME” DROP AM BROOO

Aite bet 😤

I dey wait on you Twin

I go gather my family members then we go sing along as one 😂

Leave joke , bro you just dey fool yourself fr.

Go tweet about football or sumn 🤨 I go still drop

😂werey If you drop tag me 😂🙏

@0ctobersrich Him Dey threaten you ooo

@0ctobersrich Who

October don reach you gatz give us B2B hit

Ur mgmt too foolish bro. 1st of Oct u suppose drop unannounced and make e be hit omo una dense for that camp ur music dense sha so I no blame una.

Since you wise, you for don use your wisdom make am.

GBOGBONISHE 😭🔥

Wetin You Dey Think Tho

Defy gravity fr🔥

The song enter make I no even lie

Active o 🔥🔥🔥

Fawwwwwwwkkkk🥀

🗣️ ANTIMONOKOTOGEOGRAPHICATIONALISM

WETIN YOU DEY TALMBOUT?

Grammy

Huncho 💪🏻

Fawwk bro, you don finally ruin my 20s 😭

@godisamagpie active

You get Spotify account?

Octobersrich on all platforms

@fwdutch_ Fawwwwwk

a tutututututu boyoyo

@fwdutch_ I’ll be there

Gbogbonisheeee Fawwwkkk🥺🥹😭

😂😂😂

unc where chicken pie?e pain me 🥀

No be lieee🔥😂
