Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Geh geh no real😂 which kind person be this sef😭
257,433 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

😂😂

Please boss follow me,am trying to grow

he wan plank t0to keh? 😭

E turn Toto to wood😂

I never know God finish, na you I wan con know? Bring T0T0 make I plank am well 😂

😂😂😂 geh geh wey get babe?

You mean am?

Yes o

Nah Geh Geh fit all those girls

😂🤣🤣

😂😂😂person wey no normal

Aswrrr😂😂

Make I plank that Toto 😂😂💔

Make e rest, real life na simp 😒

Proof?

Na person daughter una dey plank like this ooh

What could she mean by that word"know her... Or is my pocket at stake?🤔

Wetin u mean 😒

Nah real person nah

I swear I never even know god finish na Mirabel I wan know

You wey ur heart and everything else deep like this.

This kind relationship advice no dey work for person wey no get money o, make u no go lose your understanding girlfriend because of geh geh 😀😀

Why all the girls wey gehgeh don plank the toto neva say him force them? Girls claim they don't like him but they are also the ones dying just to have his child 🤦

@saviouraura Wereey say e won plank Toto 😭😂💔

Anytime I watch this Geh Geh na laugh I go just dey laugh because I know weting he wan talk 😂😂 Nothing about him talk wey he dey ever praise woman

I want to attend his school

Na so whine tell me say "no sex before marriage" . I first vex then calm , tell am say i go marry am but yet I'm still not married. Na me she wan use escape menopause 😂

This guy na proper wereyy 😂😂

Plank wetin 😅😅?

Wetin I wan know about you 😂 😂

😂😂😂

Lol.. Geh grh life Don spoil!l

😂 na to know God first o

Geh geh wey no normal 😂😂😂

Plank am ooo

All the time ghe ghe see girls na so so toto toto
