Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Gehgeh don come for Peller and Jarvis 😭😭
33 Yorum

I can say for sure he made a little sense here 🤗 but abeg person nor fit find gehgeh for me 😹😹 this guy don Dey go far ooo make we quick help am make lucky Udu nor go later interview am 😹🤦♂️

take the journey

This girl has given peller too many reasons to not want to date her, let alone marry her. 🤣 Lemme grab popcorn 🍿 🥹

Anyhow una see this guy talk, based on say we Dey ins@ne society, this is an advice. Either una gree or not? The boy go still hear am

Relationship wey adults dey run from Na hin this small boy wan enter 😂 I’m sure this is his first love Everybody dey always think sey e go end with marriage We go hear the gist later

All of una just dey talk say the guy still small and all that, na cos of our environment sha, White people do marry at his age so far they can take care of their bills, go check out those young footballers, for this our environment na money no dey allow us quick marry na lol

As them don call you gateman before you no suppose put mouth again

Peller need one on one therapy section with shola

At this point, let just be watching, congratulations to them

This geh geh na werey

You set camera for person wey don pass u 😂 CAF is looking for peller 😂 and u wey dey educated dey village dey answer richest man in delta 😂😂

Footballers they marry around 19 to 20 years as long as money Dey every other thing don solve

19 years 😂😂😂😂 wey tin I de rush go find inside marriage 😂😂😂

This video is still goated

On a normal day, wettin consign a 19yr old with relationship and marriage. It's a result of bad parenting

@TweetHelperBot download this

Dem go cryyyyyy😭😂

Oga free them jare.

Open POS for Jarvis? 😂😂😂😅you wan Jarvis to craze?

Return that ring 💍 now or open POS business for her 😂😂😂

Where’s the lie ? Everything was making sense until I had contribute So them Dey contribute for financial expert ? 😂 financial expant Mtcheeew

Make this guy calm down joor

This is not the type of GEHGEH content that made me follow him. He has no financial content anymore. Na rubbish him dey do nowadays.

😂😂😂😂😂

Why he wear boxers come outside

He say make dem open POS for Jarvis 😂😂

Leave peller and Jarvis alone, they are just doing content

😭😹🤣😂

See pessin in pants giving advise💀💀 to lovers on content.

Opueh 😱😱

Jarvis 24 hours done the pass

Make all of una Dey mind una business this guy is literally getting bigger everyday and all of you are here ranting

Tbh Gehgeh is saying the truth.
Benzer Videolar
Sensitive content
Omo, this peller and Jarvis relationship don go far o😭🔞❤️
DAMI FOREIGN🥶
117,554 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Omoh, wetin Verydarkman go cause for this country enh! GehGeh don come for Nons Miraj😭😭
TENIOLA
396,067 görüntüleme • 1 yıl önce
