Loading video...
Video Failed to Load
Gehgeh don go scatter another relationship for UK๐ญ๐
36 Comments

@Dinduchukwu The girl see say gehgeh don clock am She say na โis everything alrightโ๐๐๐

@Dinduchukwu The boy go soon understand the lyrics

@Dinduchukwu ๐๐

Make Geh Geh stay one place nah๐๐

You will learn And surely, you will learn the hard way.

Na that him mockery laugh dey funny pass. If geh geh don give you that laugh, just know say you life don spoil be that ๐

"the way we dey reason for Youhkay dey different" otole talk

๐๐The song no relate we understand am.

There won't be another geh geh again in this life bro

Make geh geh advice your boyfriend, you go cry ๐ญ๐ญ๐ญ

No peace for all of una wey Dey relationship seh ๐ก

If gehgeh laugh on top your matter. Just know say e don finish be that ๐

@Esmart26 Girl: he makes me happy Gehgeh ask the guy are you happy ๐๐๐ bro nor real

E don carry am go uk ๐๐๐

He exposed something for those who fit relate, make the guy reason ASAP before e go regret

He body go tell am

E go soon understand the lyrics In the nearest future

Geh geh don use song tell am finish. ๐๐

Wetin be geh geh problem sef

@Esmart26 The way we dey reason for uk,dey different from the way we the reason for Nigeria

@balllcoach He go think say na ordinary music he Dey sing ๐คฃ

This Geh geh no real ๐๐

Mumu guy dey buy something for woman name e go learn the hard way ๐คฃ๐คง๐คฃ๐คฃ

Dem no Dey advice loverboy ๐ญ๐๐

The girl understand fully I swear to God

Gehgeh na wizard ๐ ๐คฃ ๐

The way I take understand the song. You no go believe, e de unbox for my Kidney.

Stupid talk. How many woman on this earth has bought anything in the name of their husband? They either use their child or their mother and there is nothing wrong in that. If you are using that as a benchmark to rate a woman, tou are a foolish man.

Wetin dey pain me pass be say the bitch understand where geh geh dey go but the guy no understand am very jew guy But time shall tell

GehGeh na werey on a very good Tuesday.๐

Amen amen amen amen ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

the way we dey reason for UK dey different from the way we dey reason for Nigeria -A finished man in 2026

No too talk just say AMEN ๐๐

Eye go clear nor bother.

Gehgeh na werey ๐คฃ

Gehgeh no be good person oo
Related Videos
Sensitive content
Gehgeh way dey preach against relationship online don go dey rock nyash for OGB Recent side๐โโ๏ธ๐๐
Beri๐
202,382 views โข 2 months ago
Sensitive content
Gehgeh don kee me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
522,271 views โข 1 year ago
Sensitive content
Saida Boj don release song to sub Gehgeh oโฆ Gehgeh go too crai for this one ๐ญ๐ซต๐ฝ๐
Oyindamola๐
466,806 views โข 1 year ago
Sensitive content
Omoh, wetin Verydarkman go cause for this country enh! GehGeh don come for Nons Miraj๐ญ๐ญ
TENIOLA
396,391 views โข 1 year ago
